@realpropeller: Best caption wins☝️

₱RØ₱€LL€R🔹
₱RØ₱€LL€R🔹
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 18:41:52 GMT
17810
3551
197
227

Music

Download

Comments

heis_precious_
𝐌𝐑 𝐏🥀 :
nothing concern me afrobeat must go down
2026-09-25 23:33:41
1
king.vz001
king V :
Abeg nah if nah the cap make I put abeg.
2026-09-25 19:42:44
51
realpropeller
₱RØ₱€LL€R🔹 :
Who say e wan sp0il Afro beat again?😂
2026-09-25 19:31:34
15
hussaini_.7
HUSSAINI 🍀 :
Oga nobody Dey win? Everytime “Best caption wins” and you no Dey do anything ☹️☹️
2026-09-25 20:32:23
16
muslimsalifu935
swaggy.muslim❄️ :
God abeg one Rolls Royce just open the door
2026-09-25 20:24:48
3
ebuka_smiles23
Gd-Win🏐 :
Guy your videos don turn GIFs for twitter ohh 😁🔥
2026-09-25 18:56:07
23
hemjay564
Livinglarge🌟📊 :
If you really gimme this money again i promise I won’t misuse it fr
2026-09-25 20:02:47
9
blizzy2rare
𝗕𝗜𝗟𝗟𝗔𝗟❤️🧃 :
I must spoil Afro beat
2026-09-25 20:35:55
5
mrejirobackup
Mr Unknown :
The video too much e don do na
2026-09-25 19:15:37
12
_onap
Onap :
Which day this Afrobeat go gree spoil
2026-09-25 19:58:51
8
badfavy
ĶǏĎ ĎÃNĠËŘ :
Abeg stop e no Dey sweet again…..
2026-09-25 20:10:49
2
shamy__richie
ŚħÄmÝ_ŘíCĦiĚ 💲 :
Abeg make una leave my girl for me na abeg 🙏😂
2026-09-25 19:46:45
9
onyeka706
🇳🇬ONYEKA🇬🇭💰🦅 :
senior man abeg give me update abeg 🙏
2026-09-25 19:50:26
2
ydollar70
Y$dollar🥷🉐 :
I’m here when you have nothing 🙂🩷
2026-09-25 18:43:44
13
realpropeller
₱RØ₱€LL€R🔹 :
Just 500k abeg 🤲 abeg🤲
2026-09-25 18:52:58
60
ofadajnr
🌊𝐀𝐤𝐚𝐧𝐧𝐢🌊🧌 :
🗣️:I go feed you and your family
2026-09-25 19:30:45
4
ha_rry32
Big Harry 🗽 :
Show me update Abeg
2026-09-25 18:47:55
3
user6372190457518
just GUIDE :
sapa abeg leave me na na God i take beg you abeg
2026-09-25 19:14:01
6
verifiedmaxglobalventure
Verified Max Global Ventures. :
Make una patronize me abeg 🤲🤲
2026-09-25 19:54:21
2
oppi_boy
ØPPÎ :
Anything if at all
2026-09-25 20:02:17
1
slince68
🆂🅸🅽🅲🅴 :
Even if nah view ones abeg
2026-09-25 19:13:39
1
wura0172
W💗 :
Make una find one sweet boy for me abeg 😭😂
2026-09-25 20:13:28
1
just___dnd
爪尺 ᗪ几ᗪ 彡 🪖🥷🤍 :
Abeg I fit see 1k from ur hand 👌🏾
2026-09-25 19:42:07
2
lenigerian0
🕊️🪦📊 :
XAUUSD 📊 Abeg even if na once bless me
2026-09-25 20:27:56
1
scott_002q
👁️👁️ :
Abeg even if na one chance allow me make I try 😂😭
2026-09-25 18:52:41
1
To see more videos from user @realpropeller, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About