so because I be man make I dey squeeze bitter leaf dey drink everytime ba? make I dey drink action bitters all the time because say I be man abi 😏😒
oga, you go calm down o
2026-09-25 21:14:22
2
RTM :
Na wa o. Make we still dey squeeze face up in say we wan drink 🥺
2026-09-26 15:41:47
0
Nalu🍁 :
papa no no this one no follow no be all of us like bitter things
2026-09-26 12:29:33
1
BoBo :
na y I dey drink bitter leaf water
2026-09-26 18:21:41
1
NotNelson :
as a man, do what ever makes you happy o.
2026-09-27 04:08:22
1
Faith_builder :
So man no deserve sweet things
2026-09-26 11:35:42
3
OGHENEYOLE :
Life is sweet... therefore I must drink sweet drink 😂
2026-09-26 10:58:31
2
inkcredibleglobalventure :
I can’t stop laughing 😂
2026-09-26 12:20:49
1
just_me_cjay :
As a man enjoy your life, do what makes you happy 💯 because you are a man doesn’t mean your life will be hard always, after all nobody is living this earth alive.
2026-09-26 10:36:16
1
paul_niles :
man problem no dey end
2026-09-26 08:55:07
2
F A D A M I L A R E :
Wetin do Action bitter or alomo bitter
2026-09-26 05:57:56
2
Olasunmade :
after all the stress person go con drink bitters abi.. lmao
2026-09-26 10:58:26
0
Delali :
Gimme pure water 1bag
2026-09-26 10:45:11
0
:
Finally someone that shares my opinion
2026-09-26 06:30:01
3
️Peggy :
Wetin do alomo bitters
2026-09-26 20:18:35
0
EA.Dominic🇳🇬 :
[Snicker][Perfect score]
2026-09-26 11:51:54
0
Precious Gbegeke :
serious matters oh
2026-09-26 05:20:58
0
LECKTEX HAIR WORLD :
Must man suffer 😭😂
2026-09-26 07:16:25
0
Flanbukie :
Make unah take uunah time for this app oo.. Wic one is as a man... Make I no enjoy nah to just dey suffer.. 😏😏 Osim as a man.. Me soft oo
2026-09-26 09:55:16
0
Tayexz Crown :
The problem of life no hard reach abi, make i still dey drink hard things
2026-09-26 10:43:43
0
Buff Bullies :
leave am for us !!!!
2026-09-26 09:56:34
1
Afred :
them done catch me today
2026-09-26 11:29:03
0
Eden Daniels :
senior man,make I drink agbo?😂
2026-09-25 21:33:37
0
To see more videos from user @seniorman__d, please go to the Tikwm
homepage.