I no even bath today sef cos I no get where I Dey go 😂
2026-09-28 20:52:19
2
𝐄𝓙𝓲𝐫𝑒🌸🫧ꨄ︎ :
If I don bath for night oga forget ham i no dey bath the following day ooo 😂
2026-09-26 11:45:19
1262
Amoke🥰 :
If ano bath for night ano fit sleep 😩😂😂😂
2026-09-26 13:55:15
949
Timzy 🦋🥀gold 🥀🌹🦋 :
how I wan Tey sleep if I no bath for night 😳
2026-09-28 14:05:16
1
Ayomide💋 :
If I bath for night,I no go bath the next morning nah till night
2026-09-26 14:32:41
363
Mila 🎀 :
Me wey be say to bath for morning sef na problem 😂
2026-09-25 22:14:25
399
Vee💕 :
I no dey baff everyday make my beauty no fade 😭😂😂
2026-09-28 15:53:08
18
Khairat 💞💓 :
Na becos of skincare I Dey bath for nyt oo 😂😂😂😂😂
2026-09-26 19:36:28
173
arik’s signatures :
I Dey bath the following morning because mo do ko loru 😂
2026-09-28 16:50:32
1
Nelly 💕🦋 :
So make I no baff go work in the morning because I don already baff for night
2026-09-28 16:13:52
1
OMOLEWAMI❤️ :
I Dey wake up bath at the middle of the night self😂
2026-09-26 14:06:36
36
Oluwashola🤍🦜 :
Nah 24 hours me I Dey o😂😂😂night for night 😁morning for morning
2026-09-27 14:42:27
20
Barakah🤭❤️ :
Likeee😭😂 nah in evening I just dey bath normal bath sef talkless of night bath😭😂
2026-09-26 09:11:45
48
MO✨ :
Na every night I dey bath now😂I no dey comot
2026-09-27 13:19:13
17
SNACKS VENDOR IN ADO EKITI :
Even though is cold here I still bathe this night
2026-09-26 21:34:33
1
......🧚🏿♀️ :
If water dey, I fit bath morning afternoon night
2026-09-26 13:22:08
21
𝓐𝓜𝓐𝓚𝓐!!💕 :
Me na when I get money I dy bath oo😭like yesterday nothing concern me and bathroom
2026-09-27 08:43:33
7
NaNa SoFiAt🧕💞 :
If I no bath for night I no go sleep 🤲🏽😩😂😂at some point I think dem dey do me ooo🥺if rain dey fall ice 🧊 i go bath for night and morning 🤣🤣nah only me?
2026-09-27 02:10:51
5
Hiqmah🌸 :
help me to ask them oooo
2026-09-25 21:48:02
20
MOYOSOREOLUWA :
The nigth skincare way I apply don work finish. Sun must not meet am for my body 😅
2026-09-27 12:28:02
39
anike_kynat_April26🎉🎂 :
Na fish I dey sell, make my crush no go dey think say I dey smell.
2026-09-27 10:32:16
7
slimqueen_ryn :
ones I baff for nyt
I no dey baf the next day😂😒
2026-09-26 00:11:35
21
moreni :
to bath for morning self na problem for me
2026-09-26 11:09:10
7
🌸ZAINAB💙 :
Me wey no dey bath on Sunday 😂
2026-09-26 15:46:47
21
To see more videos from user @just_mecho, please go to the Tikwm
homepage.