So Carter you self calm and rom*ntic like this. Omor guy's Jasmine na Carter we@k point
2026-09-25 22:16:45
86
💔🏝️KomeNova🌹🌧️ :
There’s nothing like karma ,both of them will do really great in their carrier ,Elma and Efe. 😒
2026-09-26 05:56:05
169
❦❥۵çÿņ țħįà 💕🥀 :
Moral lesson no born for boy wey never marry u
2026-09-25 22:45:25
4539
Yayra :
This will be his karma …let’s pin this down
2026-09-26 01:05:54
77
Successfulsuccess13 :
Omo me I no dey born for any man wey never marry me oo i go keep my womb for my husband 🥰
2026-09-26 07:01:15
55
Jenny 🌸 :
Omo in anything you do as a lady no follow man suffer oh 😂
2026-09-26 00:12:06
1052
I F E A N Y I👹 :
gehgeh don see diz video?
2026-09-25 23:03:06
916
Carojimjimmy :
Girl to girl
no rush born for any boi in the name of love..... watching this hurt
talk more of that girl 🤦♂️
2026-09-26 01:13:20
313
skincare therapist 🇪🇬 :
sha no beat this wan
2026-09-25 23:36:20
1301
Rodo🌶️ :
Na why I nor fit ever born for man wey nor serious and man wey never marry me and it’s not every man you see and give birth for
2026-09-26 07:30:34
10
Iris 🌺 :
Nothing truly lasts forever o 😩 I’m chasing no more abeg 🥲
2026-09-26 10:38:21
1
EBOSETALE PHILIP ᥫ᭡ :
Nor born for boy wey never marry you keh 😂, Nor be all girls wan marry na,some girls wan just get children to call their own,marriage nor be everything….cus imagine say this guy don marry Elma,he go still do wetin dey e mind,marriage nor Dey change men,they’re just who they are
2026-09-26 10:17:01
8
mrdancomedy_247 :
Awww Omo she fine 🥰
2026-09-26 07:20:22
2
No Chance 🦉 :
Make that visa enter my hand first 😂
2026-09-26 07:38:36
4
🔥🖤Trinity 🖤🔥 :
she's really beautiful
2026-09-26 07:23:39
4
𝓜𝓡 𝓘𝓢𝓐𝓗 :
She’s beautiful 😍
2026-09-26 07:27:09
2
kc__kalu :
I must spoil afrobeat
2026-09-26 00:14:24
13
forever taker 💱🦅 :
no oooo
2026-09-26 06:00:41
1
Yayra :
This will be his karma tho
2026-09-26 01:03:08
809
Nigo :
Even married couples Dey get problem and divorce so what’s so special about marriage, if you like born if you no born man wey go break you go break you if you like do wedding with 200 million it doesn’t guarantee ever lasting relationship. So make Una leave that mentality of no born for who never marry you.
2026-09-26 07:31:58
18
𝒜𝓂𝓂𝓎 :
They will not last all this na cruise. 😏
2026-09-26 07:07:58
25
LB🕚 ØtÆÑ :
be careful cater might Barb you low cut on livestream 😭😂
2026-09-25 22:42:27
399
LEFTY🕊️💹 :
The girl fine pass Jarvis
2026-09-25 23:47:16
366
Alone💔😞 :
Make that visa enter my hand first 😂
2026-09-25 23:10:37
275
Powell_mobile 🥷💙 :
Elma no go like this sittings oh
2026-09-25 22:42:05
573
To see more videos from user @berri_tiga, please go to the Tikwm
homepage.