na this house ovunda carry me come make I rent 😂😂😂
2026-09-26 14:28:48
306
WĪSË🦂✌️ :
Na you know the place for the Port Harcourt you dey 😂
2026-09-26 11:37:12
465
DîvíñëFávôùr👩⚕️💗🧃🌍 :
Thank God say this kind settings no dey iwofe 🤣🤣
2026-09-26 15:13:36
148
RM RHP Princes Chioma 🌝🩺💉💙 :
And heavy rain still de fall, my own no be the flood, hungry de catch me inside house oh 😂
2026-09-26 15:48:31
83
Portharcourt braider 🌹🥰 :
na y you need find house for raining season.
2026-09-26 21:27:36
1
𝓒𝓸𝓷𝓯𝓲𝓭𝓮𝓷𝓬𝓮💕 :
Wow u bought a huz with beach?you must be very wealthy 😭😂
2026-09-26 18:37:17
53
Ziongirl :
Aba is really blessed, thank God for our governor, Alex Otti
2026-09-26 20:14:49
26
GENTLE TED🎩 :
My head burst when he went deeper 😓it’s gone !!!
2026-09-26 16:55:38
17
Goddess 💦🧞☠️ :
I need friends in pH
2026-09-26 18:10:32
24
🍃that Gurl Ese 🌊💡 :
Rain still Dey fall self 😂
2026-09-26 15:48:22
35
d'jacobs :
sharks 🐋 fit dey this water o
be careful of sharks 😂
2026-09-26 12:42:47
3
dreal_nazqueen :
Oga you for write rivers state and comot that Portharcout wey you write bcus this is clearly Rivers
2026-09-26 21:12:41
0
NENGI😇✝️ :
Omo Ikwerre road😭civic center
2026-09-26 17:58:42
1
iam__justice :
I first think say na AI
2026-09-26 14:22:18
18
Black King 👑 Tattoos :
That’s why it’s called Rivers State
2026-09-26 13:39:04
8
Jenny black :
that why one bedroom flat in Elekahai is 1.5 you no fit see this kind of settings for elekahai. you say you day look for two bedroom flat house 450k now see am🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-26 15:31:49
5
Gen.1:26 :
Not in port harcourt please, iwofe is not even ph
2026-09-26 15:38:13
6
Kaffy_funds👿💰 :
Make unah pay better place unah no go gree 😂😂😂
2026-09-26 14:10:17
5
HSE Josh👷🏾♂️ :
Ovunda been show me this house for February 😂😂, Ovunda e no go better for u o
2026-09-26 20:56:32
16
V&D CHEMICALS & SERVICES :
this guy you get mind enter this kind water 😳😳
2026-09-26 14:15:05
81
_slimchic🦋🧃 :
Your own good sef, Rukpoku way we Dey swim
2026-09-26 15:16:52
40
💞🥀Esther🥀💕 :
Omoh I comot today na run i use come back back house ohhhh the rain no be here ohhh 😭😭😭water wan swallow people house oh I thank God I Dey live upstairs 🥺
2026-09-26 17:53:20
20
A. Michael :
port flood is as a result of poor drainage system ( caused by individuals who tro trashes inside gutters, bad linkage during constructions and selling and building across water ways).
2026-09-26 19:49:39
17
To see more videos from user @mc_shortlaugh, please go to the Tikwm
homepage.