I don’t listen to davido 😒open door make I commot
2026-09-26 16:05:09
67
voltage⚡️⚡️🦅 :
Me and Ocha Cho pikin must cripple Afro beat
2026-09-26 11:22:43
49
🖤BLACK LOVE 🦅 :
E no go better for people wey no like Wizkid 😂
2026-09-26 11:54:30
84
chinenyewa :
open door I don't listen to WizKid
2026-09-26 17:08:50
34
faithyyy🦋❤️ :
Make I dey go abeg. Davido ke
2026-09-26 10:27:19
32
Dd♥️ 🌹 :
me and ochocha pikin must spoil afrobeat 😹💔
2026-09-26 12:13:39
27
Michelle :
the first one is very valid d rest nothing concern me
2026-09-26 10:12:14
117
TOLU 🍒🌸🤍 :
If you don’t listen Wizkid, just know you are missing a lot in life and by the time you realize he go don late 😁😩
2026-09-26 14:57:32
40
Vivian🦅 :
I don’t listen to davido
2026-09-26 10:21:26
13
~COOLEST~KID 👑 :
I must destroy Afro beats
2026-09-26 11:38:06
15
🌸✨ she’s ✨🌸 :
U no go listen to Wizkid ke…? U well?
2026-09-26 10:41:50
17
Big mama😙❤️! :
People wey no like Wizkid and Davido no suppose Dey exist😂
2026-09-26 13:22:40
8
𝓩𝓸𝓮𝔂ꨄ :
emphasis on wizkid
2026-09-26 13:33:37
8
❤️🩹Gifted💕💔 :
We all love her right?🥲💕
2026-09-26 12:56:41
9
Chivelle✨🤍 🪳 :
All of dem na my daddy
2026-09-26 12:46:36
51
Dee🧝🏾♀️✨ :
Godspower dem don ban loner account
2026-09-26 09:03:31
62
young defense :
i don't listen to Ice king
2026-09-26 09:15:18
8
Eya_re 🍒🤍 :
A good music lover no dey even select. Music is tooo good and therapeutic to limit yourself to one person or niche, na this week I discover a lot of Blaqbonez songs wey no make list and it’s al dope
2026-09-26 23:50:43
0
🧘👑 :
Clear road I won destroy Afro beat 😹
2026-09-28 19:37:59
3
To see more videos from user @hi_itscucubaby, please go to the Tikwm
homepage.