The funniest part be say na their children do rubbish pass
2026-09-26 10:27:31
42796
JaeAllison🫧❤️ :
Abeg which market? I wan wear my own go
2026-09-26 11:32:24
14559
Odk🧸💕 :
Na this kind friend I be 🙂↔️
2026-09-26 10:39:23
24506
Canada Lucas :
Are we in support??
2026-09-26 15:51:41
5019
Adaozor :
Please be my friend
2026-10-26 07:13:08
0
Big Mummy 🌚❤️Tee🤭 :
You no fit see my mama for this kind setting 😇❤️
2026-09-26 10:37:02
9339
Janniejay❤️🦅 :
Them jam the wrong person today😂
2026-09-26 10:05:04
7329
Lifeofmercy_ :
Gal I love this ….e don too much for them
2026-10-26 01:21:33
0
Babe🌸 :
I like your energy 😂😂😂
2026-09-26 09:12:53
1349
Queen_vicky🌺❤️❤️ :
I swear I just tire
2026-10-24 13:00:16
0
Debbie 📚🦋🌺 :
Make I no wear wetin I like because of people?
2026-09-26 09:52:18
4070
prince_not_princess :
One tell me say make I no dey tint my hair cos I no know who dey look to marry me.. after 3 days, I carry ginger color pass. I even cut the side of my hair and braided the middle. She go tell me if she be my mama
2026-10-25 15:36:29
1
Liliy_ accessories Warri :
I like as u insult them dem nor sabi mind dy business
2026-09-26 10:21:01
3376
Ugo💯🧠 :
omor there's serious problem in this generation, the comment section just weak me, indecency is now the new normal, insulting elders is now boldness lol 😂, we will all be alright las las.
2026-09-27 18:59:29
5
Florence :
And na their children dey over do pass o 😂😂
2026-09-26 11:24:40
4591
ishiyem :
My mama & mind her business I no know who do am reach her
2026-10-25 10:03:19
1
Ki♍️ Pearl🌻🎀🫧🍒 :
Girl I love you already na me be this 😂
2026-09-26 12:15:48
685
Nnedimma🫧🍒🧸 :
I don't like d way u spoke to those women rudely!!!!
2026-10-24 13:15:42
1
Kiki lyion :
Girl I’m proud of you , there own too much
2026-09-26 11:06:26
325
MERCY 🧸🎀 :
Some mothers too Dey do shuu na their children worst pass
2026-09-26 09:26:50
439
Rhett Kensington :
which market abeg I wan wear my own go 😹 I kuku dey bored for house
2026-09-26 10:52:48
7644
Sheks💦👸🏻💐🥷😎 :
“Decency is by choice” No girl,decency should Not even be judged by outfit
2026-09-26 13:29:57
2933
✨Best dura💔🫶💸✨ :
Why u go shout for person mother like that 😒
2026-09-26 11:52:25
5678
🌸Mfon🌸Abasi🌸 :
Women shaming a girl child? That’s sad fr🥺
2026-09-27 10:00:06
386
Favourite :
Feel guilty Keh,Nne Ona for call me 😹
2026-09-26 10:44:20
310
To see more videos from user @ifiemi_tari, please go to the Tikwm
homepage.