I no dea work oooooo na man dea feed me,😂😂😂😂😂😂😂😂😂300k monthly allowance, after getting other things I need at home 😂😂😂😂😂, abegi I don too suffer, make I relax make him.feed me bikooo,not only other ladie too😁😁😁
2026-09-26 14:35:59
1
Collinks Solar☀️ :
Tell them o
Well, i won't blame some of them because some guys just dey zuzu anyhow with money
2026-09-26 14:18:02
0
Debz Hair Lush :
You have to believe ooo;nwaotu onitcha
2026-09-26 16:33:18
0
UGOSIMBA ❤️🔥❤️🔥❤️🔥 :
Na man Dey feed me😂 plus monthly allowance I don too suffer make I rest small
2026-09-26 17:17:30
0
Sunshine :
me wey open makeup studio nko where i see customer 🥹
2026-09-26 09:53:22
24
Enugu makeup artist :
Me wey Dey do makeup nkor . Where I see customers
2026-09-26 14:48:56
0
SomSom🎀 :
Us wey Dey work con . Dey crase on top nko 😩😩
2026-09-26 16:16:55
0
Fundz_Furniture_World :
Asimkwa ha no asi 😂😂😂
2026-09-26 09:43:02
2
Omaasglitz|ChicwearsinEnugu💕 :
Omo i really wish i can stay make man de feed me😭…. Independent girl my asss,I’M DONE😭.Make una patronize me oo,make I see food chop
2026-09-26 13:26:09
0
Afam bu Nelo✨🤭❤️🌸 :
I dey sell ukwa
2026-09-26 11:16:27
1
Cynbella 🌹🇳🇬 :
I don open nails and lashes studio for Awada Onitsha and I no see customers o😭😭😭💔💔💔💔
2026-09-26 13:30:11
1
Gifted lightning :
I’m doing business ooo
2026-09-26 16:37:32
0
ogorchukwuella :
No be lie…..I no get work or skills 😩😩😅😅
2026-09-26 11:50:55
0
🌷Queen_Phina🌷 :
See me o
2026-09-26 09:27:37
1
ASA black 31 :
me way get something doing nko 🙄 hunger wan kpai me bad market
2026-09-26 13:41:53
0
ANNY BEST👉✨👑👑👑 :
true true 👉💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯
2026-09-26 15:09:24
0
Noble Angel :
Nwanyi Nnewi🤣🤣🤣🤣
mua ngwanu na icho
2026-09-26 14:46:49
0
Jk_loTa👨🏽🦯➡️🙅🦅 :
😂😂😂 This woman
2026-09-26 09:15:28
0
Favvystories :
I no even get person wey go give me food self 😂😂
2026-09-26 09:16:04
5
user90544047027905 :
😂😂😂Dem plenty ooo
2026-09-26 13:13:41
0
Evangelist Okafoagu Emmanuel :
but it's not true
2026-09-26 16:35:55
0
𝓜𝓸𝓼𝓽~𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂💋🍒 :
I no Dey work nah my mama dey give me money 😝
2026-09-26 17:24:57
0
SVR💙 :
2026-09-26 13:16:31
0
noir_by_jennifer❤️🌸 :
make una find work for me o
2026-09-26 13:23:25
0
Debbie's Touch Paintings🎖️📌 :
yes oo.
m a female house painter .
m active 24/7
2026-09-26 09:15:51
0
To see more videos from user @nwanyi_nnewi1, please go to the Tikwm
homepage.