@cnitchbackup: Dem Dey cheat us oo 🥲😂#nigeriantiktok🇳🇬 #cnitch #relatablecontent #trendingvideos #fyp

cnitchbackup
cnitchbackup
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 09:44:50 GMT
168806
30688
682
8400

Music

Download

Comments

giftboldsignature
Gb signature🧵🪡👗 :
Twotu Twotu Twotu five 😂😂
2026-09-26 19:44:48
2439
babe_30253
Babe❤️ :
You go allow me wear that thing follow u commot?
2026-09-27 03:59:50
1028
holyprince22
꧁✰hόʆуᵽ𝓇𝔦ηcⲉ✰꧂ :
Na once i enter Temu go confirm am o! Omo them dey cheat us oh 💔😂
2026-09-27 21:01:56
7
christophersophia7
Sophie💋💕🥹 :
If girl wear that thing come see you swr say u no go chase am😂😭😭
2026-09-26 17:24:25
716
user38621830977960
AMARACHI♥️💞🎉Ami baby :
back to sender 😂🤣i reject it 🤣including your babe 😂🤣go reject am
2026-09-26 09:48:59
462
didi.8707
didi.8707 :
Prison curls 😂
2026-09-27 11:22:02
134
prettie_dida
fa'rida✨🛍️ :
even 2500 no go run sharp all back
2026-09-26 11:36:32
145
rchnss4
Erhun…🥹🌸✨❤️👸 :
Abeg nor let my babe see this video o😒😒
2026-09-26 18:09:28
355
thatonebabypeggy
world Peggy 🌍 :
Sting men association say hi😂😂😂
2026-09-27 05:49:08
22
savageofixial
SavageVibee :
Make una catch this man for me😂
2026-09-27 11:58:59
7
necherem712
🎀pretty pinky💞🧚‍♀️💅🫦🫧🍑 :
Drop the plug number abeg 😂
2026-09-26 12:49:45
40
kweensophia4
TEMI☮️❤️👩‍🍳 :
No vex me o
2026-09-27 10:23:53
54
_sylvia018
𝒮💕 :
He even buy you malt😭😭😂
2026-09-26 12:44:28
40
iam_joycee8
Joy 🦋cee :
No carry dat thing near any girl o😹😹 make she no break ur head o
2026-09-26 21:43:07
6
poorich8
SQU🏌️‍♂️DWARD 🏀 :
Even twotu twotu five one inno de buy
2026-09-27 12:46:37
21
cryptoandrew01
CryptoAndrew :
prison curls😂😂
2026-09-27 18:13:52
3
bbyfavey
>>favey✨ :
Ur babe Dey enjoy 😭😂
2026-09-26 23:20:58
5
para_nation3
Para_Nation🏆❤️🥂 :
I nor fit forgive una. So Una dey cheat us 😔😔😔😔
2026-09-27 18:51:48
2
123jenni34
Jenny♥️🥰💝😘 :
I nor just get wetin i wan tell u 😂😂😂
2026-09-26 15:58:06
6
luxury_red_rose
Female Loader 🌺 :
Them even cheat you na 1200 😂
2026-09-26 15:45:00
5
ellabby862
🌸🌟 ꠹ꪊᦓꪻ ꪑﺃ 🌟🌸 :
Me after you don bring the wig come for me 😂😂😂
2026-09-27 06:37:52
13
bbspecial_8
BB special 🥹💕 :
If girl come use this one visit you, you nor go deny her from far😭😂 even the 2,500 dey heavy you to talk
2026-09-26 21:38:33
5
ojgifted
ojgifted :
I talk am say my babe the cheat me 😅😂
2026-09-27 10:52:17
15
easytb0
Angela babe 123 :
2026-09-26 11:25:29
15
thatgalfavy3
ADEKUNLE🌚🥹💕 :
if ur bea wear this one come meet u, u go open door ?😒😂
2026-09-26 09:53:08
11
To see more videos from user @cnitchbackup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About