wetin bandit go soon collect 😂
na joke ,make una no come for me oo 😂🙏
2026-09-27 17:50:22
2
John Benard :
still else bandit full inside bush
2026-09-27 07:01:43
0
isrealbewaji :
How far Diesel don cost make una know how una go dey match that thing na my moni una dey use dey fuel dat thing, make una no waste am Abeg 😳
2026-09-28 01:28:49
2
🚛Celebrity tipper driver🚛 :
Omo this thing Dey move like this. Se race
2026-09-26 19:40:08
255
CARRTO :
Never knew they accelerate dis way
2026-09-27 20:50:21
1
Josh :
Na Tank be this abi APC
2026-09-26 17:44:28
84
🐜 :
1960 equipment
2026-09-26 20:44:09
97
🎮𝕲𝖆𝖒𝖊𝖗 𝕲𝖎𝖗𝖑🦋🎀 :
ABMAX I know say nah you and your squad be this 😩😩😂😭😭
2026-09-27 06:42:12
54
DrFitZ :
tell Lucky make e calm down🤣how far no mercy 🤣🤣put am for sport🤣
2026-09-26 23:38:10
30
♔Mola :
Una Dey waste tinubu fuel 😭😂
2026-09-27 08:04:43
37
. :
So this thing Dey speed like this 😳😳😳😳
2026-09-27 17:11:09
19
JosephOBA :
The tank no fit chop this FHJ-18 twice 🤓🤭
2026-09-27 19:12:38
10
P26_ENERGIES :
Hope say e no dey do overheating 🥹
2026-09-27 03:15:07
11
Ola :
This is not a tank, it's an infantry fighting vehicle (IFV). Most likely a BMP 2 or 3.
2026-09-27 07:13:22
14
Lagos boi :
Tank ❌️APC ❌️IFV ✅️... Infantry fighting Vehicle.
most APC uses Tyres similar to MRAPs.
While the tank is the Larger one with similar wheels with an IFV but a Larger Gun Turret.
2026-09-27 22:22:12
3
Mosco :
All this young Soja no get joy 😂
2026-09-27 16:47:26
8
Emmy :
Does copart sell tanks… cause what in d ancient of days is this?
2026-09-27 00:20:08
5
🪐SŤÄÝ 🪖ÀŴÅÝ🧌 :
Even tank get sport …,no be only Es 350
2026-09-26 23:03:45
21
De~Gunner 🪖 :
Na only the move I love pass, forest legend.
2026-09-26 19:39:49
7
BÎÑÑÕ NATÎÔÑ :
for 2026
2026-09-28 00:13:57
0
prime🪐 :
ABMAX
2026-09-28 00:56:12
0
Jimmieluv001 :
nor be ww1 tank be dis😂
2026-09-27 06:34:25
1
Trusted Oc🩸 :
someone said 1960 equipment😅😂
2026-09-27 16:10:49
1
Mr Nova :
Very Old tank
2026-09-27 20:47:02
0
Say hey to TMG 💈 ✅ :
Abeg gimme that tank loadout
2026-09-27 18:22:29
0
To see more videos from user @kiddosoja, please go to the Tikwm
homepage.