@celebrity_car_dealer_01: You go carry us reach there one day … #viralvideo #fyp

Michy_Autos🚘🇿🇦🇶🇦🇰🇪🇷🇼
Michy_Autos🚘🇿🇦🇶🇦🇰🇪🇷🇼
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 12:04:36 GMT
19875
2417
95
367

Music

Download

Comments

peace.jibson
Peace Jibson gadgets :
Make I carry you go site wey I never finish😂
2026-09-26 12:51:52
30
tfolona
Abdulfatah-Olónà TIAMIYU :
Kuku mentioned my name 😂😂😂😂 Because I no dey spend like you 😳😳
2026-09-26 15:08:50
0
olayink.a3
yinkus :
Hih don almost done sha 😪🤦🏿‍♂️
2026-09-26 14:10:55
5
iyanifa0
IYANIFA JOKOTIFA :
My pastor said I should not show anyone my project
2026-09-26 14:55:59
0
ances_lensss
ances_lensss :
I no go carry una go my project 💔😂😂
2026-09-26 14:53:45
1
bright_416
🔥 𝕭𝖗𝖎𝖌𝖍𝖙_Big V𝖎𝖇𝖊🏆 :
You don't need to shout on me. na the project be this 😠😠😠
2026-09-26 13:43:42
5
oba_tifexpensv
Oba_Tife.. :
Make I carry you go site wey I suffer build? 😂 if I show una make I bend😂😂😂😂
2026-09-26 14:21:49
0
hon.olaart
Ola artworks & Bld Finishes :
so you are calling me DJ Yk because I said am broke now abi? 😂😂😂
2026-09-26 14:38:12
1
thaooo85herbal
Thaooo85 herbal venture :
na 4 story building i will soon finish it😂😂😂😂😂😂
2026-09-26 15:14:24
0
bigsharpent
╭──────༺Acordex༻──────╮ :
The project wan reject me 🥺
2026-09-26 13:48:47
1
user4761256868750
king👑 :
I just dey lie,I dey use that one escape billings nii😁
2026-09-26 13:13:27
7
makeupartistinoffa1
Shukiemakeup__artistry :
Kuku call my name nah project wey I never buy land 😂😂😂
2026-09-26 13:20:49
1
adegbite.hammed7
Ayanfe 4030 :
Nah true oooo😁
2026-09-26 12:18:22
0
gbosolo001
Gbosolo :
Olohun seh 😂😂😂una go dey show us now
2026-09-26 13:24:02
3
ifeoluwatakuro
ifeoluwa Takuro :
Project maintenance Toyota Highlander 06 ti ngbowo lọwọ mi yi naa ni. Mo fẹràn Toyota Highlander 2019 upwards
2026-09-26 13:19:18
1
kolawoleraji177
10th :
i know you are referring to me
2026-09-26 12:49:13
1
proff4191
ALL FOR GOD AUTO'S :
if I carry you go another man site nko
2026-09-26 14:02:32
0
auntyamori_iphonestore
AuntyAmori_ibadan iphonevendor :
Na this my project day hold me down 😂😂😂I for day Cape Town by now
2026-09-26 13:00:53
0
richtommy01
Richtommy :
By God's grace, anywhere e reach by October, I go pack enter dey manage am like that, abeg I don tire Omoh we wey no get anyone except God, e no easy o
2026-09-26 15:17:21
0
sunskidbenz
SUNSKID 4PF👻 :
Kuku mention my name
2026-09-26 14:19:13
0
adesina.samson
SAMTOV :
k
2026-09-26 15:03:29
0
lebonchrist303
Victor lebi ayobami :
lol
2026-09-26 15:01:51
0
ask4fola
BIG💫FOLA💫 :
U don catch us 🤣🤣🤣
2026-09-26 14:48:46
0
darams.photograph
DARAMS PHOTOGRAPHY :
2026-09-26 14:27:02
0
segun_peter1
segunpeters :
Awon David Umaih
2026-09-26 13:06:00
0
To see more videos from user @celebrity_car_dealer_01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About