Thanks brother for saying this. I been Dey look down on myself.
2026-09-28 19:25:18
1
Charles 30bg :
Correct big boy 😁
2026-09-27 12:07:23
8
💔1 :
Am a big boy 😂70k no small
2026-09-26 19:13:47
4
ZacK THE GREAT 🐐 :
I be very big boy o
2026-09-28 17:47:45
0
Danzzy 🫶🏾 :
[Big LOL][Big LOL]
2026-09-28 07:06:53
1
Kosisochukwu Donald :
I swear oo my Club de nuit Limited na twice a week I dey spray am
2026-09-26 14:51:24
5
Big marve❤️😍🥰 :
Omo e no cheap oo
2026-09-26 23:35:18
5
Big gust :
I have millions in perfume ! I looked at my rack and start smiling
2026-09-27 08:27:27
2
Jaine🥰 :
Girl kwanu?
2026-09-27 14:31:35
1
Spunky Multi Enterprise :
my collections..collections doesn't mean u must spray everything at once..like 3 different combo everyday different fragrance
2026-09-27 13:14:22
3
Wizzy Ayo :
Make I use this one encourage my self … I think say nah financial mistake I deh do 😔😔. Thanks for calling me a big boy 😁😁
2026-09-27 10:07:05
1
🦖 :
No be lie 😂
2026-09-26 21:54:10
2
_olisa_1 :
For real, no jokes 😌 I’ll always let you know say I’m not small, and from my pride, you go sef notice am 😂.
Abeg, make I dey beg you for attention? Me wey get up to 5 different perfumes? 😂😂 My dear, I get levels o. I no suppose dey struggle for attention like this. 😌
2026-09-27 07:38:07
1
Diamond :
I'm a big boy jor 😊
2026-09-26 14:22:10
1
Emmanuel :
I was gifted Dior savage on my birthday last year, as I check the price now, I dey spray am twice in a month on special event...make I use nocturno and musamma black intense dey back am up...
2026-09-26 21:00:21
2
𝕮𝖍𝖆𝖗𝖑𝖊𝖘 𝕬𝖚𝖗𝖆 ✨ :
Makachi make person no whyne me I Dey try
2026-09-26 20:08:40
1
່ALLSAINT_xCHanGE📊🧌 :
No be lie ooo almost 180k for just 3 collections
2026-09-26 21:22:30
0
🐺 :
E clear Abi?
2026-09-28 11:41:21
0
Ogamekus :
Biggest in town
2026-09-26 13:21:26
1
THE TEMPLE 🛐….. :
I calculated the cost of my perfume the other day…. Na shout I shout oohh..!! Funny enough I don’t feel it, that’s when I knew I am finished..
2026-09-26 20:08:54
1
A.r.i.s.t.o.t.l.e ♐️ :
How much is Touch Oud big one
2026-09-26 17:38:27
1
ᴬᴮᴰᵁᴸˢᴬᴹᴬᴰ❤️🪖 :
2026-09-27 16:12:24
0
Sir Dex :
Facts 💯
2026-09-27 11:49:06
0
Mama skul :
2026-09-28 15:00:49
1
To see more videos from user @odogwuigc, please go to the Tikwm
homepage.