@abibirida094: Replying to @kind198720 I too dey mumu for love sometimes 😭😂 It’s not my fault sha, I’m just a huge lover girl when I’m in love. 🥺❤️ Relationship luck no just dey my side fr. 💔 #mentalk #ladies #fypppppppppppppp #realtalks
why are you saying this bro how do you want us to catch them again now them know this now😂😂😂😂
2026-09-27 07:34:43
0
~Tifeh~💫👷 :
omo bro u get level 💯
2026-09-26 19:16:00
0
OLUWADAMILARE :
Dem Fool like mad 😂😂
2026-09-26 16:02:50
91
BOY ALONE :
Na fresh blood that’s why 🥲
2026-09-26 22:21:38
1
Big sambo🥶💫 :
Bro you no need to cast it for them jare 😁😁😁😂
2026-09-26 22:29:32
1
Holuwatunmise :
I get one wey I wan waste her time 😂😂
2026-09-26 20:30:32
47
Ifewumi :
That your boyfriend wey dey text you slowly na dey text another babe fastly😂
2026-09-26 22:05:33
18
omoakin👾 :
omoh!
this guy don cast my format😏
2026-09-27 00:04:40
1
KING 🤴 001 :
nah lie the guy talk jarey
2026-09-26 22:30:34
1
B’wizesherry :
U Dey cast update
2026-09-26 20:18:52
11
❤️🇬🇧Otunba :
Bro 😎 y u Dey leak secret 🤫 na 😳😳
2026-09-27 05:53:02
3
Kay z (man utd) :
Abeg make una teach me how to toast o abi I no go married like dis
2026-09-26 18:55:03
12
king 🤴 :
the problem is that
as u dey cast guys update
they can't wise up 🤣
2026-09-26 22:05:40
2
Bishop :
I disagree bro. Not all guys are bad
2026-09-26 23:41:35
1
SINGLE LIFE :
not everyone
2026-09-26 22:28:41
2
Qoded 0626 :
why u dey cast update bro
2026-09-26 16:09:38
13
@ola nation💰 :
why you dey cast update nah😨
2026-09-26 22:09:45
0
aleshinloye Bashir :
i swear women I will just focus on my life
2026-09-26 18:14:47
0
ENGR_GOOD GRACE INTERIOR DECOR :
this thing is serious oo..I dropped my CV somewhere then after 4 days they called me to write a test, when we were done they told us to bring our urine for alcohol testing, so I took my wife's urine because I'm always drinking. So when the results came back, they said I was pregnant
2026-09-27 04:54:27
4
C_money :
Warey why you dey cast update 😂
2026-09-26 21:15:21
3
abdull :
u day cast update 😊
2026-09-26 19:16:40
2
Tosin_wirecheque :
Sharp
2026-09-26 19:06:33
1
💯E.M.€£ PABLO💵 :
2026-09-26 20:27:02
1
ÓLÁ ÓŁÁYINKA :
Woman wey go fall in love with a man who help her change 🛞 of car over man wey buy her the car
2026-09-27 05:20:34
3
To see more videos from user @abibirida094, please go to the Tikwm
homepage.