@believenba001: Replying to @Ask of NAVAS🙂‍↔️ #advice #fypシ

BELIEVE NBA
BELIEVE NBA
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 13:58:23 GMT
98782
14266
226
4830

Music

Download

Comments

goldenhourrutine
Golden hour routine :
what if guy that cheat nah una Dey cause am most you Dey push the woman if she see you no faithful to her una too stay away from girl than to cheat
2026-09-28 21:38:57
0
olori4131
OLORI OF TIKTOK :
wat about my guy wey give woman belle inside relationship he know affect my own progress abi
2026-09-28 14:03:31
0
oluwaseungiwa757
Oluwaseun money :
After my breakup I open my first shop nice cutz
2026-09-27 05:57:09
117
sen10rman
ØLÅ🕊️ :
I trust my babe💯
2026-09-27 14:14:28
41
kenny.queenlily
Kenny queenlily🥰 :
So wat of guys dat cheat,won’t it affect their babes too,it’s vice versa if guys cheat it will affect their babes also spiritually
2026-09-27 03:27:43
39
ewahtohmhi1860
🖇️Kim's baby💋💕🫶 :
Thank God am not doing it
2026-09-26 21:38:01
38
abiola_brain6
Abiola_Brain6♈️ 🔥 :
Some delay isn’t from cheating some is from zodiac sign. Dating un match zodiac energy
2026-09-28 12:45:17
1
mosesjoy28
Jhay 🖤 :
So he sent me this ,meaning what
2026-09-27 11:59:57
24
olaomoola88
Ola🦋🥀🫧🤍 :
No be only girls need this advice oo Egbon
2026-09-27 17:27:39
13
ademi.tik19
Ademi 💕🧕 :
He send me this 😂😂😂😂
2026-09-27 09:33:10
14
olamilekan___26
AKYZEE :
😂 my own go i bought car and build house 😭😭
2026-09-27 20:52:15
2
exclusivedjsmart
Iam Exclusive dj smart🇳🇬🇺🇸 :
Single people say power 😂
2026-09-27 16:47:02
5
samaglory2
GLOBAL@GLORY :
Since i do wash my hand and leg commot for relationship i enjoyed myself now
2026-09-26 19:16:00
24
azeezolamilekan050
Carlito ola+plux :
baba ajeh ,everything's changed in the second day i swear to God
2026-09-28 05:48:23
2
omowunmi4939
Omowunmi :
I swear bro all what u say is true oo
2026-09-27 10:56:28
2
harrikeh051
Faheedah🫣🌙🥰💕 :
Nah boys need that advice ☹️👌
2026-09-27 08:22:39
7
basmanchase
༺༻ 🅰🆈🅾 🅽🆂🅽🆅 🦀🧃༺༻ :
But some guy too Dey do much Ajeh
2026-09-27 11:21:51
5
oluwatimileyin358
Daddy G O 🤘 :
Fr this man is saying the truth oooo🥹🥹🤦
2026-09-27 09:01:49
7
rank_star1
rank_star1 :
The thing be say after breakup you go focus nobody dey call for urgent issues and u no go dey panic say person dey cheat on you again
2026-09-27 16:20:10
7
olagoldfurnituredeco
olagoldfurnituredeco :
Bro it’s true after breaking up with my ex I bought plot of land and I rented a big showroom in a good area✌️
2026-09-26 22:41:33
7
immowunmi001
Aaliyah🖤🎀 :
He sent me this
2026-09-28 14:35:13
0
ricky.gold545
Ricky💕Gold🏆🫶 :
what about man way day cheating u don't talk about that oo😳
2026-09-28 07:48:41
0
bigoyindamola59
Oyindamola ♥️ :
what of guy wey dey sleep around shey e no fit affect the gf?
2026-09-27 10:19:21
3
hypemancubana
💫🎤HYPEMAN 🎶CUBANA 🎙️💛 :
70% go far o out of 100% we no fit see 10%
2026-09-27 02:14:37
1
abimbolabodysecret1
FITILA 🔥MEJE🎚️🎤🎚️ :
the girl unko 😂,guy wey dey date ex while in relationships unko u men are bais
2026-09-27 10:39:05
0
To see more videos from user @believenba001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About