@a_ayofee: See wetin Tinubu dey use subsidy money do for the Sagamu–Benin-Ore Expressway. 👇🔥 Hear directly from this road user as he shares his experience on the road. I tell you sey, after 2031 Nigerians fit dey beg Tinubu make he continue #fyp #Tinubu
for 8yrs obasanjos government could not even fill the pot holes successfully
2026-09-26 16:31:55
45
DA SILVA :
some fools will now say...na road we go chop
2026-09-26 15:58:36
93
Shittabey Gbolahan :
Shay be road na e u na problem , no worries na hear of all us god dey 2027 , make e enter again , Bcos e do road , he don solve core key problem , road na e b the problem and solution waiting dey affect d daily lives of 220 million + Nigerian . We go get sense by force when time reach .
2026-09-26 23:15:06
0
FILMBOI :
😂😂😂😂Prooved him right 😂
2026-09-26 17:34:54
16
Sunny Dc :
Tinubu try if we want to talk about road, but things is so expensive people are hungry ✌️
2026-09-26 17:22:40
16
islamiyat Thanni eletu :
God bless Nigeria God bless Tinubu 4+4=8 insha Allah 🙏
2026-09-26 16:32:14
0
hakeemoyekanmi :
I WILL VOTE HIM INTO OFFICE AGAIN
2026-09-26 16:31:51
17
Fashine global ❤️💕 :
First time president we remember south west
2026-09-26 19:33:11
9
SK_c.o.w.r.i.e.s :
thank God that dangote truck is going smoothly.....(make God no let us loose investment)
2026-09-26 18:05:58
13
Gbadebo Adewale :
Tinubu remains the best choice Competent Bold and Courageous transforming everywhere across the board with good roads infrastructure💯
2026-09-26 15:54:29
12
Lekan Kelani :
Don’t mind them
2026-09-26 14:54:20
13
BigFemcy ✌️ :
Na those Governors they chop our money
2026-09-26 20:09:20
1
adeyemiola45 :
4+4 sure deal
2026-09-26 16:24:57
1
Kareem lateef sir irunmun :
Ride on my dear
2026-09-26 15:25:53
9
Fishwa1234 :
Till 2031
2026-09-26 18:18:32
4
adekunle :
good work mr president
2026-09-26 15:41:48
7
Engr Smith :
Na road we want chop 😏
2026-09-26 16:52:47
1
I’M HYDEE :
That’s the work of the minister for road he should check mate the rest as well no be only road we go Dey chop
2026-09-26 19:20:15
0
Daddy Yo :
dis user funny road be wetin ??? na who suppose do am ?
2026-09-26 15:36:40
1
The Living 💕 :
Na road I want to chop,cos if u have car ,u go understand wella
2026-09-26 20:00:20
1
Don Minero :
ASIWAJU TILL 2035
2026-09-26 20:48:41
4
26:10:18 :
2026-09-26 18:29:36
2
OOMPLUSBELLO :
bad people don't see good things and they don't pass good news across. they only waited for the bad news .
2026-09-26 16:48:05
3
kaystar24 :
TINUBU 4+4=8
2026-09-26 21:47:28
1
Isiaka Jimoh :
4+4=8
2026-09-26 19:05:42
1
To see more videos from user @a_ayofee, please go to the Tikwm
homepage.