@hadarsarchive: My shade 😂😂 #HADAR💙 #relatable #TikTok

HADAR💙
HADAR💙
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 14:46:53 GMT
104489
22001
339
1254

Music

Download

Comments

ayinde468901
𝙶𝙾𝙳 𝙺𝙽𝙾𝚆𝚂〽️🧾 :
WhatsApp in 2027?😂💔
2026-09-29 21:39:11
6
shoshoika1
SHOSHO :
It’s not Maturity but a low key life ❤️💪
2026-09-29 16:47:07
15
ifeanyibright87
️ :
Make I post make Una bill me
2026-09-30 01:47:44
5
ck651084
ck :
to post no just make sense
2026-09-29 13:19:28
1362
knownas_kamal
kamal🕸️🪖 :
Idg,what should i post exactly?
2026-09-29 17:38:56
7
elley_amy1
Ella……🍒💗 :
I Dey even plan to tear one Benz sef😂
2026-09-29 11:34:14
7
venom_5003
Venom🥹❤️ :
Yess my house don dey roofing level 😂
2026-09-29 08:56:30
863
birukofficial15
BIRUK🗿 :
Na maturity go kill them😂
2026-09-29 05:44:41
372
omoobao.g
️ :
Buh we Dey active dieee😎
2026-09-29 15:01:02
16
bigsammy5555
️B.I.G SAMMY🪐🦍 :
no be maturity I no just know waten I wan post 🙂‍↔️
2026-09-29 19:58:23
361
chidexxxx
Çhî Dëx ❤️🚀 :
Una never notice say your status go mk dem remember to bill you !’
2026-09-27 09:56:09
395
olarmilekan45
June 12💙❤️ :
yes nah me be that but i build small house ...
2026-09-30 06:22:24
76
bigemmy_001
𝕰𝖒𝖒𝖆𝖓𝖚𝖊𝖑🦅 :
I no see wetin I fit relate to wetin you want my post
2026-09-29 14:04:35
82
sther91832
O✨💕 :
I no dey post at alll na stress
2026-09-28 19:45:57
124
wiz_dom6
WIZDOM🇳🇬 :
I de post but e no de pass 15’min bfor I delete am !!
2026-09-29 21:15:01
38
user_2o86
User_Not_Found :
Una dy use WhatsApp for 2026?
2026-09-29 16:27:45
74
wickedsoul730
𝓓𝓕𝓦 𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻 :
When I no guide wetin I won dey post 😭
2026-09-29 13:41:45
37
realslim.1
$𝔩𝔦𝔪 :
once person post nah that time you go need my help urgently
2026-09-29 16:49:52
22
heis_celebration07
Celebration 🗽 :
Yess
2026-09-26 16:18:03
47
419maybe1
!_ /\ R R `¡’ 📸⛓️ :
Nah until I get my first key 😂 I go post again
2026-09-29 19:40:20
14
cozy_050
🌺𝒄𝒐𝒛𝒚🥀 :
girl u look so much like lovie speedy sis
2026-09-26 16:00:46
53
theblackigboboy1_
THE REAL MARVELOUS 👣 :
oyah jamb done finish leave my fyp na 😂😂
2026-09-26 20:45:32
31
emelex8
XR user 💫 :
why person go post voice note for status😭😭
2026-09-29 20:54:34
5
mur_phy_
OP 🇬🇭🇩🇪 :
Hope I’m not disturbing 😂🥱
2026-09-29 17:29:02
5
ali_b_san
ali_b_san :
Person no post una Dey complain, if dem post again, you go talk say dem too do 😂😁
2026-09-29 08:02:14
8
To see more videos from user @hadarsarchive, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About