@enejadivineo1: Tortoise 🐢 not turtle

ENEJA
ENEJA
Open In TikTok:
Region: ZA
Saturday 26 September 2026 15:02:47 GMT
177574
29174
615
117

Music

Download

Comments

alfred.tundex
ᴠɪᴘㅤ°ᴛᴏʙᴀ-x :
They told us in school that tortoise is the slowest animal
2026-09-26 15:43:26
757
philidya9nh
P👿A👻N👹K☠️E👽E :
make I do hiking for Nigeria make Dem forest traders hike me abi 😅
2026-09-26 15:59:49
449
noexpressions56
Angela :
Na me go end Afro beat 😂
2026-09-26 15:06:02
224
nelsonokiemute8
☠️BROKEN☠️ :
see sure Banga soup first 😂
2026-09-26 15:11:27
820
kevlin66
Kevin boy🇧🇪 :
Nigeria tortoise don’t run fast
2026-09-26 17:04:47
5
wanted4352
°WAN°TED✓ :
do you know how much it cost 😭
2026-09-26 16:43:14
19
ugoyafx1
UGO YA :
Waybill am come I never eat
2026-09-26 15:25:14
97
zuri2216
zuri2216 :
Something wey I Dey fin to chop
2026-09-26 15:48:36
66
mrdivine36
MR DIVINE✝️ :
Tortoise don wise dem nor de slow again
2026-09-26 20:19:03
1
ikegoodluck001
lucky :
even tortoise have taken there life serious now there moving fast this days 🤣🤣🤣
2026-09-26 15:19:48
156
chidexi2
chidex 123🇳🇬😘💕 :
Na me go end Afro beat 😂
2026-09-26 19:25:01
0
lonersoul11
𖤐𖤐𖤐𝑳𝑶𝑵𝑬𝑹𖤐𖤐𖤐 :
Why'd the tortoise so faster than me😳😳??
2026-09-26 15:06:23
40
stay__evil
Crown🦦 :
Watin you for use cook better Banga soup 😭🍜
2026-09-26 16:43:45
14
russ61005
Russ :
Once in a while try & put your toilet roll in the fridge before using it .. The feeling is out of this world 😂😂😂
2026-09-26 17:42:55
0
prettyfavvy422
🌸Pretty Favvy😩🌸💕 :
I be Dey think say na snake head oo
2026-09-26 16:13:56
0
danieldrumz10
Daniel drumz :
if na nigeria is gone that turtle is gone😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-26 18:36:22
2
emmyberry23
Mr. introvert 🫩 :
Dey play because you no dey Nigeria 😂 na you dey tell am bye ,me and you know say that turtle is gone
2026-09-26 17:59:03
5
weirdson6
Dav🏋🏽‍♀️🥤 :
That’s not a turtle but a tortoise
2026-09-26 19:44:42
6
bekee_diva
BEKEE DIVA 🤍 :
Why this tortoise Dey run I be think say Dey re slow
2026-09-26 16:30:38
9
banky.0
Banky🍃 :
God come ooo! Tortoise no Dey waka again e don dey run😳😂
2026-09-26 15:49:05
5
josh.artist0
Josh Artist :
First
2026-09-26 15:04:04
11
rido.p06
Rïdö p :
thank 😆God say u free me ma enter bush go hide
2026-09-26 15:31:23
13
sir_shillo
shillo :
boy or girl
2026-09-26 15:42:45
5
To see more videos from user @enejadivineo1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About