them tell you say this Moto na for racing na luxury Moto na is 250/350 na him be racing car for lexus f sport them not es 350 abeg make Una nor make person talk abeg 😂
2026-09-28 10:21:57
2
𝖞𝖔𝖚𝖓𝖌𝖒𝖎𝖑𝖑𝖎👹 :
Brrr no Dey compare Benz wit Lexus oo
2026-09-27 15:30:30
6
Timskid :
You no fit come close o😂😂😂
2026-09-27 11:37:28
6
THE WISE 🐢 :
Bro this 350 no get balance no speed pass 100 safe drive big guy
2026-09-26 21:32:54
5
𝙈𝙧. 𝘿𝙞𝙣𝙤✞⭐️ :
To die done Dey hungry u baa😭😂 es350 is not a racing car not a car to over speed with.
2026-09-27 09:57:51
1
️ :
See as car clean
2026-10-23 20:08:57
1
Amanda 🎓 :
We can do the car trend together oo
2026-09-27 18:23:07
0
Henry🌍 :
your car sharp but no try race 010 glk your car no get balance oo
2026-09-26 22:45:02
3
마틴 :
The young 😂
2026-09-27 00:50:33
1
zubix exchange :
no try am oo make that es 350 no kill u oo 😂
2026-09-26 22:07:57
1
King 👑 Emmy :
Rip 🪦
2026-09-27 06:43:46
0
ironside458 :
Make I bring my c 300😂
2026-09-27 06:20:25
1
Alex Benson I No Guide :
nah person shop we go see you soon now 😂😂😂
2026-09-28 15:04:50
1
Jay star :
No be for this side 😹
2026-09-28 15:42:22
1
ℝ𝕒𝕫𝕫𝕚 𝔹𝕋ℂ👹 :
I watch this video pass 10 times I swear [Big LOL]
2026-09-26 17:49:11
1
OG KING 👑 :
me self no small 😁
2026-09-27 18:18:46
1
Karen ariannaa :
you no go see dust self talk more of break lights
2026-10-25 22:30:40
1
Merriment :
and na GLK 2004 I wan buy
2026-09-27 06:05:16
1
pumpkin pie 🥰🥰 :
☺️☺️☺️Lovely more keys ahead
2026-09-26 16:12:20
0
only one Kelvin of US ⚔️⚔️🗡️ :
i swear bro
2026-10-26 19:25:20
0
To see more videos from user @youngking_012, please go to the Tikwm
homepage.