@lavishsneh: 😂Them no send you sef #trend #lavishsneh

LAVISH SNEH 💰
LAVISH SNEH 💰
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 15:51:05 GMT
11906
1028
70
107

Music

Download

Comments

tifepetstore
Tife Pet Store Saki🐶🐕🐈❤️ :
Dem get better juju if you see dem you go understand everything wey dem tell you 😭😂
2026-09-30 10:40:13
25
donru44
꧁𓊈𒆜 DØN RÜ 𒆜𓊉꧂ :
Hmmm 🤔 you sure say nothing go happen. Some people na Demon too oh
2026-09-30 12:52:00
0
bokard1
Bokard 🦍🪖 :
Na be everybody them Dey ripp boss
2026-09-30 21:58:39
0
unknownmaviswanczyk
unknownmaviswanczyk :
My guy heywhy
2026-09-30 11:48:36
0
maleekhalifa7
Maleek :
Set awon Seen but not paid.
2026-09-29 16:47:16
14
a_rxg47_
^^ :
Dem jago and abu Abel that year 😂
2026-09-30 23:07:57
0
workaholic055
SoG🤲 :
Leave dem for me Ejeh
2026-09-30 15:21:42
0
mosesola69
OLAMILEKAN 🧠 :
Make we no catch them sha😂
2026-09-29 12:05:05
6
afisurufaijobgon
Life Is Real :
No be everybody dem dey rip trust me😂💯
2026-09-30 17:22:13
2
ogrealboi47
رضوان اللهي دانجوما🖤 :
ahh somebody nah Unrippable ooo
2026-09-30 16:59:45
0
dotun3340
Ultimate🐐🖤 :
Okay 👍
2026-09-30 10:21:02
2
marie.antoinette6301
Marie Antoinette :
Omo me i take pickup as art ooo once job dy successful. Na joy for me
2026-09-27 11:28:08
6
ogsoft312
Big Smurk 🤠 💚 :
Guy😂
2026-09-29 09:53:01
2
macboy57
macboy57 :
Dey play
2026-09-30 22:05:18
0
jegeins147
big siri 💤💤 :
2026-09-27 01:14:08
2
gaozuzamany
🍏ZAMANY🍏 :
Ok.
2026-09-30 17:05:33
0
temi_wm
️ :
Lol.
2026-09-30 15:28:28
0
lifevictim1
𝔇𝔦𝔞𝔟𝔩𝔬𖤐 :
Naso 😂
2026-09-30 16:16:36
0
ricchbobo
Ricch Bobo 💨💚 :
Life no get part 2 sha 😂
2026-09-30 22:30:08
0
highkay42
Highkay :
While Naso some people dey you no fit reap then if you like be number 50 billion then go collect there money lol
2026-09-30 13:50:49
0
ijobajah1
ijobajah1 :
I swear and nothing go sup …if you like go bring Egede 001 na talk talk go end ham 😂😂
2026-09-30 18:08:52
0
heispellar
⃟ :
If Pablo Venz don rip you before drop comment I know say we many.
2026-09-30 15:06:16
0
big_jagoman_01
son of Grace :
this one no be lie ooo [Tears of joy][Laugh approved] I don see ripper wey them invite make him come explain how money take gone wey carry lawyer along [Tears of joy][Laugh approved] still give street boys 3m to support him [Tears of joy][Laugh approved]
2026-09-29 14:57:21
4
itzadufeh
THRIFT WITH ADUFE🛍️ :
Iku e Sara
2026-09-30 11:52:36
0
To see more videos from user @lavishsneh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About