@mafejopamiiiii: Now I understand why credit alert of free money is therapeutic 😁 It does not matter if you think a guy has money, we sef go love credit alert once once 😂 #relatable #randomthoughts #fyp #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #saturdayvibes

Máféjópamí
Máféjópamí
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 15:57:53 GMT
18334
1854
188
49

Music

Download

Comments

thrift_vendorosogboilesa
Celinethrifthub :
Small wig wey I buy for myself I just Dey hiss everyday, I Dey regret my decision since last month
2026-09-26 20:22:16
25
foluke_mi
Folu :
Abeg do me 2k from that 1m
2026-09-26 22:38:58
0
adetayooluwaseyi7
ZLI-TEE Ijebu Ode :
No mind my gender oooo....Man money dey sweet paaaa 🤣🤣🤣🤣🤣 Even if we get pass the man self ..The little amount wey he got send dey sweet us 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 But brother you never send me money before oooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-26 18:34:04
9
toysinosogbo
Taurus_kiddies_corner :
send me 10k out of the 1 million e she
2026-09-27 11:01:38
0
tyma_world
cuttie :
credit alert is indeed therapeutic
2026-09-27 14:00:01
1
temmyhomeoffashion
Luxury_outfit vendor inOsogbo :
Yes I no see person buy am for me ni 😂
2026-09-26 22:33:35
2
adeshileola__
Adeshileola :
Efun Emi ninu 1m yen now 😏 you no am your baby 🚶‍♀️
2026-09-26 16:44:13
0
justrayo25
Rayo🍒|| Creator :
U no send me money oo
2026-09-26 18:09:49
0
omosexylahhot
omosexy2hot :
I never see my own money ooo
2026-09-26 17:17:43
0
mandy911____
VIc🫪😶‍🌫️ 6/8/26 :
I dey here oo
2026-09-26 22:06:50
0
lawalmaryam9510
Rhiyam♓️ :
Sha send my own share out of it 😂😂
2026-09-26 19:28:48
0
ibukunabey
ibk4real :
is good to collect gift ooo😂
2026-09-26 16:35:57
0
ziahcakesandcrafts
CAKE SHOP IN ABEOKUTA :
Me I no enjoy kankan
2026-09-26 19:47:40
0
ade_eriola
Riii❤️❤️ :
Owo Olowo ma n dun 😂😂😂
2026-09-26 19:56:43
0
roks944
Yetunde❤️ :
Na only me no enjoy
2026-09-26 18:57:26
0
adesire_01
Adesire Omo Elewa😋🥵 :
Allah Walai e Dey sweet😂
2026-09-26 19:15:35
0
rachie570
Rachie ❤️✨💐 :
Gimme share nah 😏😹
2026-09-26 16:56:05
0
ewatomieniafe1
Beautifully broken💔❤️‍🩹 :
2026-09-26 18:52:28
0
stringsandstories1
WAIST-BEAD VENDOR IN LEKKI🍑🛒 :
Comot small 50k buy set of bracelets 🥲
2026-09-27 01:29:02
1
tees_cuisine7
tees_cuisine7 :
egbon e saare send 5k si mi na😩
2026-09-26 16:15:40
3
aderinsola571
~Damilola 🤍🫩~ :
Uncle mafejopami, send 20k for me ninu 1 million yen sir 🌝
2026-09-26 19:49:08
0
tripple_b5
Bibitayo :
Mr Mafejopami u have not send mine oo🙏
2026-09-26 17:38:11
0
dasolaoluwabukola
𝔏𝔞𝔭𝔬𝔅𝔞𝔟𝔶 💖 :
I love your skin🥰
2026-09-26 16:39:22
0
real_queen_kaylex
MOROLAYO🌸✨ :
E dey seeet paaaaa 💯 especially the one wey you no dey expect
2026-09-26 17:07:33
0
justore001
Oreoluwa 🤍 :
shey mo ri 10% minutes 1m yen😌? oya 5% nko 😂?
2026-09-26 16:05:17
0
To see more videos from user @mafejopamiiiii, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About