Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@aderevictor: Marital wash😂😂
Victor AD
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 16:14:11 GMT
274064
58870
935
2062
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.84MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.92MB
)
Watermark .mp4 (
2.19MB
)
Music .mp3
Comments
:
Make your mama help me wash my own so that I go like her more 😭😂
2026-09-26 19:00:59
1287
:
Emma open gate victor ad say na wash ooo
2026-09-26 16:50:06
720
:
We luv victor ad right?
2026-09-26 16:19:48
1060
:
dem really wash me 🥺 even as I give m my kidney
2026-09-26 16:49:01
126
:
Let build together,God time is the best 😂😂
2026-09-26 17:30:52
183
:
Na you be the only girl my parents don see 🤣🤣
2026-09-26 18:27:57
106
:
Na lie this thing no Dey happen 🙄
2026-09-29 17:09:55
0
:
My bank app is not , na wash
2026-09-26 16:27:16
114
:
bro u da cast market oh 🙂😂
2026-09-29 01:55:32
0
:
please play suffer no dey tired you my you and davido please I too love the song
2026-09-30 15:41:57
2
:
Make problem no pass wetin de the wallet 🔥
2026-09-27 00:07:05
51
:
Big wash
2026-09-30 11:41:45
0
:
Babe help me go assist my sister offload goods wey Dem bring for her so that Una go fit bond well. omo na wash ooo
2026-09-26 18:12:13
50
:
trending again after how many years of absence
2026-09-29 10:46:43
2
:
So the person way create internet 🛜, who hospot am??
2026-09-28 20:25:05
5
:
Babe, I've exceed my transfer limit,I will send it tomorrow. Na wash 😂
2026-09-29 07:56:13
2
:
We all love him right 🥰
2026-09-26 19:52:37
20
:
Omo i don first mumu for love ooo,I even dey wash he papa own join😂but not again
2026-09-26 20:31:29
5
:
Use ur money if I come I go give 😂
2026-09-26 21:49:30
5
:
You’re the first girl I’m bringing home 😂😂 Na wash 😂😂
2026-09-26 16:38:37
22
:
I like you because you are not materialistic: NA WASH
2026-09-27 14:16:06
6
:
Babe since wey I Dey date girl na u be the first girlfriend wey I don show my mom ….na wash o😂😂
2026-09-27 16:24:00
10
:
Make him help my papa wash him clothes so that my papa go like am 😂😂😂
2026-09-27 12:57:30
6
:
Make him sef come help my papa wash he tipper
2026-09-27 14:50:18
20
:
God abeg make problem nor pass wetin Dey my wallet 😳😳as if say something Dey before 😂
2026-09-26 19:24:58
18
To see more videos from user @aderevictor, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
when i close my eyes ll #bladerunner2049 #ryangosling #fyp #film #movie
That’s a big word for Elmo
Conocido en el mundo musical como Lary Over, Raymond Guevara ahora viaja por el mundo llevando el Evangelio y dando su testimonio de su encuentro personal con Dios y como Él le cambió y transformó la vida para siempre, esta es la tercera parte de su prédica y testimonio dado en El Salvador. #evangelio #poder #elsalvador #raymondguevara #laryover
#恋愛 #恋愛テクニック #本命
Oh my God! I never thought it would be THIS powerful!#TikTok #TikTokShop #fyp #TikTokshopbacktoschool #musthave
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy