@sugargchi: Una don turn sleep to evidence of unseriousness 😭😂 Person no fit even close eye again without feeling guilty. Abeg, make we hustle with sense before body submit resignation letter. 😂 #funnyvideos #nigeriantiktok🇳🇬 #cruise

Sugargchi
Sugargchi
Open In TikTok:
Region: CA
Saturday 26 September 2026 16:59:52 GMT
280132
26605
397
779

Music

Download

Comments

iam_huncho06
Rich homie quan :
I de use only 4hrs sleep remaining 20hrs na for grinding no be small thing for this side ooh..
2026-09-29 05:54:43
0
goodbadboyz001fc
DLS Always & forever ❤️⚽️🤽 :
Make me sef go sleep 😴 Wetin go be go be 😂💔
2026-09-27 04:30:01
87
agama1011
ASOROCK :
Sleep tomorrow morning make you hear thank god say i no sleep that night 😂😂😂😂😂
2026-09-26 21:14:39
175
bibz886
BIBZ :
"I wan go sleep make i no go crase o"🤣🤣🤣. I dey roll for ground
2026-09-28 06:36:03
1
seniorboy710
S B🔥🤠 :
u fit no sleep make you no still see slips
2026-09-26 23:19:19
15
dhatwicked_edoboi
Ik Pedro :
If u never get money....Sleep na very big sin 😊😊
2026-09-28 00:03:39
9
marcusb229
Mr marcus :
I no de stay for this kind pressure
2026-09-27 05:31:29
6
philip.enokela
Phileno Odogwu :
how many ppl noticed say dis days person no de see sleep for night again, thinking won kill everybody, abi na only me??
2026-09-26 19:38:29
52
danielesemario
Daniel Ese Mario :
I dey tell U
2026-09-28 09:14:29
1
orlajidey
Olajide🇳🇬Olaolu :
Me wey dey sleep for living😔😔😔nothing concern me with getting rich or not🤣🤣🤣make i just see money chop and a place to always rest my head when needed👌💯
2026-09-27 06:49:35
10
babaoja0800
BabaOja0800 :
I wan go sleep dey different from I wan go rest😂
2026-09-26 20:06:09
3
oluebube.favour33
Oluebube Favour :
bro I swear
2026-09-27 16:32:50
1
teminioluwad2
TeminiOluwa D² :
Omo! ,, me self won go sleep 😴 oooo
2026-09-28 10:15:13
2
ojoaustino
ojoaustino :
everybody go turn to security for 2026
2026-09-26 20:50:18
7
mkoeleniyan
mko :
Is that i want go sleep má no go craze for me 😂😂😂😂😂😂
2026-09-28 06:53:48
1
don.simi18
Don Simi :
Go sleep my bro, make you no go crazy oooo😂😂😂😂 ajah
2026-09-26 21:33:50
16
sly22096
sly :
I go lie for you [Tears of joy]
2026-09-26 18:40:21
5
otf3.com
Only the family :
I must kill afro beat
2026-09-27 06:52:35
6
luckylemicn
Charlie :
Omor I like this woman ooo Aswr 💯
2026-09-26 22:14:15
5
wealth11_
WEALTH $€À :
I don dey get mental issue because of sleepless nights and nothing still come out... really depressed 😞.. I need help
2026-09-26 17:51:48
7
felix.fundz0529
Jack Meek :
You gat use your head for the hustle o
2026-09-26 21:54:56
3
pappry__gillion
pappry :
dem no dey cheat sleep oh e must find way take it back
2026-09-26 22:49:33
4
big.maye97
Big Maye 💰 :
I swear oo
2026-09-26 18:29:54
4
bigstar476
BIG STAR :
shuuuuuu😂 whixh one be for 2026
2026-09-27 04:18:28
1
user1879139217146
Deschool runtown :
otiloo🤣🤣🤣🤣
2026-09-27 01:07:52
1
To see more videos from user @sugargchi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About