Make I con go sell my 17 pro max because say my mama need 250k?
2026-09-27 14:53:01
12
Kowope💰 :
Omon me I dey sponsor myself ooo I no go use my own inconvenience iya oniya ati baba onibaba 😂 nah only once I dey ask for maybe 5k or2k when am down 😂😂😂
2026-09-27 13:48:32
42
🌹oyinola💞 :
i suppose forward this to my brother buh he will stop giving me 2k wey e dey give me 🥺
2026-09-27 14:47:57
10
Doldrums🤬💔 :
Omo I send myself go school ooo nobody send me 😁
2026-09-27 15:24:45
7
Omokorede🌴🏝️❤️ :
One guy burst my brain for street guy him mama sell fridge to pay his rent 😹 brr the second day e change phone week later he buy car u won’t believe he no buy fridge wey him mama dey use for shop back till now omoh some guy wicked die😹
2026-09-27 11:14:27
22
hifeholuwah :
Na my papa buy am for me
2026-09-27 17:02:48
0
smile.real3 :
I dey try my best I no fit kill myself oga
2026-09-27 15:31:41
1
Adegold ❤️ :
Aswear na true talk ooo
2026-09-26 17:08:40
31
Titilayo :
Nah true my brother
2026-09-27 13:28:23
2
Hon segun Abiodun 🤍🦜 :
yes ooooo
2026-09-27 14:19:37
0
Eezee boi :
I Dey pay house rent and school fees my self is that clear
2026-09-27 13:43:19
11
Ridwan :
They complain give u
2026-09-27 16:09:29
0
𝒥𝓊𝓈𝓉 𝒜𝒹𝑒𝓁𝒶𝓃𝒾😈☠️🥷` :
Hmmm omoh nah bitter truth o
2026-09-26 22:06:42
4
presy2023 :
Hmmmmmm
2026-09-26 17:09:39
8
Simi💓💓💓💓💓 :
Fr this is the real fact fr
2026-09-27 02:02:10
9
Marvellous💙💜❤️ :
I wonder oo
2026-09-26 17:07:28
6
Layo♎🤫🥹💕 :
Nah doings bruhhhh 😩😂
2026-09-26 18:13:00
6
Rock Wizzy 🙂👋 :
Na me de sponsor myself.
2026-09-27 16:01:16
0
badboyseyiii :
Nah there responsible ogbeni
2026-09-27 14:42:33
2
ten___tiktok :
2026-09-27 13:22:10
1
💔❌💯 :
I swear
2026-09-26 18:59:16
3
Toluwani01 :
11 nko
2026-09-27 12:46:41
2
To see more videos from user @oriade_afobaje, please go to the Tikwm
homepage.