@kolaboy_: let's heal again!!! track 2 NWA NWANYI DEEPERLIFE ALBUM with my bro @Evado Lee out on friday!! #evado #kolaboy #fypシ゚viral #fyppppppppppppppppppppppp #trending
Kola x evado
CP X EVADO
THIS FRIDAY WE ARE EATING GOOD MUSIC
2026-09-26 17:58:41
233
Kedy :
E no Dey finish for Eva Mouth😂
2026-09-26 18:01:17
308
ONYEDINMA :
who be this Evado guy sef
nigga too good....it is ur time man
2026-09-26 17:40:37
189
emmy_group :
On repeat Odia your song always have a special place in my heart
2026-09-26 19:50:30
2
Phillips empire :
Kai is d song outtttt?….unu akpofego m oooo🥺
2026-09-26 20:01:41
5
Achala :
So emotional 😥, kolaboy for life
2026-09-26 17:31:10
81
Stoic Sage💀🩸☠️ :
I no de waste time for this side 🤣😁😀
2026-09-26 20:12:01
18
Evilchild 🇲🇾 :
Evado line too sweet na only Ebonyi people know what it means if someone tell you to eat na awka
2026-09-26 17:54:39
59
Į ÆM ØĞB ÊMPĪŘĚ 🗽🗽 :
So sad i lost the woman am struggling to make proud
2026-09-26 20:16:09
7
Whyteman0 :
Later person go compare Evado and tuff king……anybody way good pass evado na cheat💯
2026-09-26 18:09:21
22
Peter Focus💲 :
True be told , that una first music oge eme, really touch down well. Evado onye odi na Onu , chief odiaa keep it up. I love what my Igbo brothers are doing now keep pushing each other
2026-09-26 20:00:02
16
️Shediiifundz :
Una just da cook sweet food since 😅
2026-09-26 17:25:49
5
uchewite :
OGINI 🥺😔🔥🔥
WHEN MAN GO HEAL 🥺❤️🩹
EVADO ...............................................💔💥💥💥💥💥💥💥
2026-09-26 17:59:18
5
Nne Nnaia :
God’s time is the best
2026-09-26 17:57:41
1
IZUMATEX GLOBUS VENTURES ⭐️ :
EVADO came with healing ✨️✨✨ long awaiting God sent is here let enjoy ourselves with good music 🥰🥰🥰
2026-09-26 17:59:13
24
💦🅰️ LONER 💦 :
my two mentors
2026-09-26 17:27:47
21
miss chichel_ :
Kola mpa this one you cook with Eva again una wan make landlord chase me nd my roommate comot for house una For wait make we pay house rent finish nii
buh shaa I can't wait for this banga imakwa 🙌✌️🥰🥰🥰
2026-09-26 18:33:55
6
SOVA 042 :
Men down
2026-09-26 18:00:09
5
Osokart :
evado will go far in life ,this is still the beginning 🙏 I too like the guy when your time reach nobody on earth will stop you at all ❤️
2026-09-26 19:46:22
15
🌴⭐️Vĕŕífîĕď_ÕĞ🌴⭐️ :
E come be like say Friday too far 😭😭I can’t wait bro 😎 una too good abeg 🔥❤️
2026-09-26 17:51:08
25
rejoice sugar :
awwww so sweet
2026-09-26 17:28:20
11
KENNYSMART :
Omo evado Wetin i go call u sef 💯
2026-09-26 17:52:53
36
🌴 S€R€NÎTY 🌴 :
una sure say Jesus no dey Evado body
leave us 😭
2026-09-26 17:58:02
39
Victor Chisaa :
evado and kola to de world
2026-09-26 18:01:26
9
To see more videos from user @kolaboy_, please go to the Tikwm
homepage.