@thecute.adanne: #thecuteadanne #lipsync

ꨄ𝓣𝓱𝓮𝓬𝓾𝓽𝓮.𝓐𝓭𝓪𝓷𝓷𝓮🤎
ꨄ𝓣𝓱𝓮𝓬𝓾𝓽𝓮.𝓐𝓭𝓪𝓷𝓷𝓮🤎
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 17:30:50 GMT
59978
7219
134
311

Music

Download

Comments

sept27th
Sept 27th🥰🎊 :
So nobody notice my name 😩🥹
2026-09-27 21:54:05
4
arike.babe66
Ojumirayo 💖💝 :
Na when them come do small thing for my head 😂😂😂😂
2026-09-27 19:58:25
0
blessingyusuf77
Blessing 🌹😇🤭🥰💋🌹😍 :
CS say na the one wey dey suffer be main babe 😂😂😂
2026-09-27 22:57:06
1
shinegirl360
shine Signature 🥰😍 :
If dem nor Dey spend on u den u be main babe
2026-09-27 11:59:08
33
firstdaughter6178
firstdaughter 🥺💕🥲 :
today Is my birthday if anyone cares
2026-09-27 14:07:02
21
klian64
klian64 :
Main babe dy suffer o
2026-09-27 17:42:20
9
treasure8855
@Treasure💎🍓🌺 :
I be main babe for 3 relationships 😂😂
2026-09-26 19:49:23
20
mma_shuga0
MmaShuga✨💡 :
I don’t wanna be the main babe again…main babe Dey suffer oo
2026-09-27 09:37:09
11
attestedajike001
Attested Ajike :
I know dat am not the main babe 💔😂
2026-09-27 11:06:56
4
ngodoo64
Sophy 🫧🌸🌹 :
Please make u people tell me too I one know if I be main babe too
2026-09-26 17:39:18
11
chizzy_blessing2
ᥫ᭡꧁༒☬𝓙𝓾𝓼𝓽 𝓶𝓮🌸☬༒꧂᭡ :
I spend my weekends in he's parents house😌oh my heaven baby🥹❤️🫂💕💕💕
2026-09-27 09:03:51
7
joy.pretty178
Joy Pretty :
Na when them come do small thing for my head 😂😂😂😂
2026-09-27 10:06:06
3
kims_empire1
browniee🤎🤎🇳🇬 :
The one way cry pass be main babe 😂
2026-09-27 11:04:36
6
iamrosemary19
Rosemary🎀🌹 :
because e dey breakup for every quarrel and make up the next day
2026-09-26 21:54:46
6
oladejieniola25
AYOKE❤️ :
When she always do all back 😁😁
2026-09-27 17:09:53
4
berryc80
Berry cruise ♥️♥️💘 :
I no say I be number 5😂😂😂
2026-09-26 17:56:42
6
cynthialove775
Lostmind💔😡🥹 :
Omo na only wetin I get to say😂😭
2026-09-26 17:33:42
5
fragrance_2005_
~fragrance~💞💫 :
Na assume we dey assume 😏
2026-09-26 20:41:28
5
cynthialove775
Lostmind💔😡🥹 :
I meet up shaa 😩 😂😂😂
2026-09-26 17:34:21
5
simonmira_
GLOWWITHMIRA :
Omor e be like say na juju cus wtf😂
2026-09-26 18:26:54
3
mummyfavoritesdaughter
miss pretty 😍😍 :
as i see the video i think say na me before 😳
2026-09-27 09:20:37
2
user6505010994636
nelly :
Like ehhhh
2026-09-26 20:16:48
1
mm.esoma8
꧁Nurse Mmesoma ꧂ 🩺 💉💊ꨄ :
My dear I tire ooooo😂😂😂😂
2026-09-26 18:29:41
1
auta.34
🌙AUTA✨ :
na now I dey relate to all this kind post you guys I'm the main babe they said is the ex 💔😭🥺
2026-09-26 19:44:00
2
favourrichies222
FavourRichies :
Chichi I nor dey see na why I know say I be main babe 😂🤣😂
2026-09-28 07:05:34
0
To see more videos from user @thecute.adanne, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About