@teeandmomdiaries1: E no Dey ever end well🤣 #foodchallenge #fyp

TEE AND MOM
TEE AND MOM
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 17:51:16 GMT
198598
17789
1103
4973

Music

Download

Comments

abike_27
Abike🦋❤️ :
“If i slap you “ to ur mum?
2026-09-27 10:29:06
911
tolaisslyasf
👸SexyTola🍒❤️ :
Chai gentle parenting
2026-09-27 12:30:00
1457
fola_shade1213
shade🩷😈 :
she said if she slap you ,and it's funny??its well with una for this app oo
2026-09-27 10:42:24
1774
jennydplug1
jennydplug1 :
Na only me hear “if I slap you” from the pikin mouth?
2026-09-27 14:33:37
837
mimimakay1
Mimi Makay :
This girl go later beat u wetin no good😂😂
2026-09-27 12:23:22
4753
ikenna718
IKENNA🐬🧃 :
God forbid I marry who go spoil pikin for me like this
2026-09-27 12:51:16
1507
tinancy8
subtle🖤siren🌸 :
Make she come use 5days for my side na
2026-09-28 04:04:05
7
greased.n.baked
Cakes and small chops in Lagos :
You chop two, I chop three, you con Dey beat. I go too beat you wetin no good
2026-09-27 12:59:40
820
feranmiie
Reine :
Pikin dey spoil dey go,but mama dey cs dey shout “it’s not that deep,she no mean am”
2026-09-27 14:54:09
219
ree.s0
Ree :
One day you might regret not correcting her when you had the chance
2026-09-27 12:12:43
1950
whosnana_3
🫧❤️ :
The fact she is defending what she did is crazy💔!
2026-09-27 14:10:27
399
_finerebekah
Fine Rebekah💜 :
If na turkey una use play this game . This demon go kpai you o ..
2026-09-27 23:17:03
8
th3yenvymeeee
+elizabeth💗 :
Because of egg😭
2026-09-27 13:04:10
416
furniture_womanking
Furniture womanking👑 :
How can ur child beat u???
2026-09-27 13:43:25
7
blizz_glam_2
Blizz_Glam :
And you come still post the video 😏
2026-09-28 12:34:03
1
wendy.jacinta
Pretty Wendy :
Gentle parenting 101
2026-09-28 08:58:08
0
becky.bee05
༆꧂Becky❣︎bee꧁༆ :
Wetin be Jesus Bible😂
2026-09-27 18:42:44
5
damilola00148
Dꨄ. :
Even my youger siblings cannot talk to me that way…..
2026-09-28 08:41:06
10
your.online.girlfr
besthairstylist/nailtechnician :
the disrespect is too much
2026-09-27 12:30:32
29
njamba5135
Njamba :
It’s not that deep until she does more than that lol
2026-09-27 11:34:11
146
silla40s
🤍 silla💘 :
What kind of content is this ?
2026-09-27 10:43:20
234
ruqquayah
Olanrewaju :
Wetin una Dey train , which kind play / slap be that. I get boundaries with my kids . On no account you will slap
2026-09-27 11:08:07
456
u_jes
Jessica🦄 :
“If I slap you” because ur mama dey follow u play?? Wow
2026-09-27 13:01:34
151
ayiiii_5
AYIII 🦅♥️ :
She go too beat you ehnnn 😂😂😂 let’s just laugh for now
2026-09-27 16:33:40
153
bigsharry61
Jamila diary 📔❤️ :
And she later slap her o
2026-09-27 16:48:25
314
To see more videos from user @teeandmomdiaries1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About