@realadvocatea: Man need money bro 😎 hustler go understand 💙😂😭#goviral #fyp #videoviral #trending

ADVOCATE 2
ADVOCATE 2
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 19:03:32 GMT
31052
5514
91
198

Music

Download

Comments

richie_berry5
Řich Berry🥷 :
Which one be CL again
2026-09-30 03:33:17
0
realboyalone_1
crazy vibes 🫠🪫 :
I nor no how I want even take explain say hard dey meet me self 😌
2026-09-29 15:25:35
0
edwinidoma
CALL ME KÏÑG ĒDWÌÑ :
first to comment abeg na ur second account abi na fake acc advocate
2026-09-26 19:12:47
6
obloc75
O.BLOCK :
money ooi things tuff ooo
2026-09-29 14:36:54
0
divmedical
DivMedical :
Na small small Advocate, Nor worry your hustle go pay and e go loud because God dey for you 100%
2026-09-26 19:17:18
17
buike678
BOBO🦁 :
the Money wey I give u! You carry am give Mary 😂😂
2026-09-26 19:18:08
36
legit.vc4
Legit RS :
Bro you forget me bro you forget me I Dey chat you ,you no reply
2026-09-26 19:50:31
4
okboy2470
Okboii🥰🥶🔥 :
First to cement 🥰🥰🥰
2026-09-26 19:06:15
9
pop.bee91
$BIGJERRY$ :
today is my birthday wishes me well
2026-09-26 19:31:03
2
grace_boi_35432
💦 Grac£ Boi :
Did I just hear cl no dey pay again
2026-09-28 12:20:39
1
preciousayo52
Florence :
You go think you won crazy
2026-09-28 13:30:26
0
verified.jeff0
@Verified Jeff :
🥺Omo the struggle dey real oo
2026-09-29 11:57:56
0
officialumuakaboy
⚔️ 𝐔𝐌𝐔𝐀𝐊𝐀 𝐁𝐎𝐘 😈💰🤲 :
bro thinking 🤔 wan burst my head 😞😢💔
2026-09-27 01:45:43
1
switch5886
switch :
guy no be only you ooo😂😂😳
2026-09-26 21:57:10
1
user1011676933721
kelvin :
me way been day shout your name for top boy concert nko😭😹
2026-09-27 05:38:13
1
real_kuwait1
real_kuwait1 :
na money matter oo
2026-09-27 20:48:09
1
pampaymoney
PaLm 😎PaY😎 mOnIe 💰🫀🔥👻 :
Nor go craze oo😂
2026-09-26 19:08:06
1
daniel_fx11
Daniel The Trader :
abi make i mad 😭😂
2026-09-26 20:18:02
0
bless7822480687243
blessed :
na that money be my problem 🤔
2026-09-26 19:15:14
1
kelechiwisdom595
whizzy exchange 💰💰 :
I swear
2026-09-27 07:33:42
0
lostboi3583
I’m a lost Boi 💔🤦🏻💨 :
No be only u
2026-09-28 05:04:19
0
officialkuty0
𝕂𝕌𝕋𝕐 𝕋ℍ𝔼 ℂℝ𝔼𝔸𝕋𝕀𝕆ℕ👑 :
na me need am pass u
2026-09-28 10:28:28
0
nice.dollar982
Nice dollar💰💰 :
omor nah money first oooo
2026-09-28 10:28:19
0
user77191821226235
Jennifer Marcus :
bro just be happy for the little you have and thank God 🤲 🙏 god why run am before to this level go do am again believe ❤️‍🩹🥹💯
2026-09-27 10:33:30
0
demzy9595
Demzy :
Nah everyday I Dey think ham ooo
2026-09-27 11:52:10
0
To see more videos from user @realadvocatea, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About