Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@chidanzy1: pray for those in ph oo@port Harcourt #portharcourt #fyppppppppppppppppppppppp
D A N I E L🍷
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 19:08:50 GMT
49561
4385
339
1136
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.36MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.36MB
)
Watermark .mp4 (
0.61MB
)
Music .mp3
Comments
Blessings Cake And More :
Imagine your first time going to see your boyfriend his location 😂😂
2026-09-27 01:33:55
0
Low key Emmy :
Wen agent tell una 24hrs water flow wetin u been expect
2026-09-27 00:31:50
5
𝓢𝓸𝓹𝓱𝓲𝓮🦋💕 :
omor no be small thing today oo
2026-09-26 22:44:28
5
️Ini Ekem :
I wanted to go and visit my friend I stop for road Dey go back choba
2026-09-26 23:05:52
9
DîvíñëFávôùr👩⚕️💗🧃🌍 :
Oga which part of ph,be specific cause for our side nothing like this
2026-09-26 21:40:08
259
NGOZI :
abi Noah don build another ship and we no know😂😭
2026-09-26 22:22:35
56
Poison Ivy 🥹🌹🤍 :
omo no be small thing I use my eye see ooo 😭😭 Rumigbo inside market junction side we need Canoe abeg
2026-09-26 23:18:19
6
Emediong🦋🌻🌴 :
Water wey enter our house,I don get waist pain,I pack am tire😭😭😭😭😭
2026-09-27 01:13:29
0
Lisa💜 :
E be like na only Alakahia no see this flood o
2026-09-26 23:27:43
33
Somina💕🥹🧚🏻 :
I just wake just for me to notice say water don soak my bed
2026-09-26 21:41:07
74
ubanipresh0 :
No be small thing happen to today for my area as I’m talking people know know where to sleep
2026-09-26 22:21:49
85
Nicki presh🧚 :
Omo I day fine my bed ooo 🤨
2026-09-26 21:11:18
37
Big Tee🌺🫧 :
First time in my life I push car under rain e no funny bro
2026-09-26 22:57:45
11
ZARAC♱ E :
thank God say e no reach woji
2026-09-26 22:34:06
9
Rachel | Ads manager :
There was rainbow yesterday. I honestly feel for all the people affected. Please be safe
2026-09-26 23:29:24
10
mimi girl 1237 :
omo what of snake 🐍 bite person omo una get mind ooooo
2026-09-26 21:24:19
10
k's artistry 💄💄 :
Water Dey my frontage like this. If rain fall again my house dong flood. I Dey pack go workplace like this tomorrow
2026-09-26 23:27:20
5
𝗜SA💚 :
Hahh e too much o🥺💔
2026-09-26 20:51:22
6
:
Omor 💔
2026-09-26 22:32:16
6
Riribear🐻 :
Eneka is getting worse😭
2026-09-26 22:01:39
7
beyoucasuals :
Which side of port Harcourt Abeg. Nothing like this Dey my side o
2026-09-26 22:45:29
7
Lyrics blavk :
Same here for SARS road
2026-09-26 23:23:49
0
Simple :
the state did something wrong to god
2026-09-26 22:36:13
0
BigChigor🌺 :
That means Rumuigbo dey learn o
2026-09-26 23:00:47
0
Chi👩⚕️🩺💉💨🍃✝️ :
Guy you need to come to over comers 😭😭😭
2026-09-26 22:26:03
0
To see more videos from user @chidanzy1, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
みどりのたぬき派です。 #荒野行動 #荒野の光 #荒野ガチャ
A cashier said she receiveda $1 bill washed into a $100 bill#news #foryou #tiktok #fyp #breakingnews
امجنن موقف طيح فيه 😂
Những tai nạn hài hước phần 9, Follow mình để xem thêm nhiều video hài hước hơn #haihuocvuinhon #funy #tainanbatngo
Sekelas Istri Pejabat Aja diparodiin njirr😭😂#bapakpalingjujur #jadibapakjujur #pemerintahindonesia #pemerintah #fy
#cops #police #bodycam #copsoftiktok #fyp
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy