I don do ham for one of my friends before lol 😂 he carry her for head like 😭💔😂…..so now wey I get serious babe I no put mind cause nah Watin I Dey do too
2026-09-27 07:44:37
0
Jahyeh 💕🫧💐 :
Ehn nah that one sef dey 😳
2026-09-27 05:40:48
1
Azza Man :
e don happen to me before
2026-09-26 20:11:13
27
shareholder is here :
na normal thing
me self dey do am 😂
2026-09-27 00:52:55
2
Brimo :
That one loud ooo 😔
2026-09-26 19:15:56
12
alausapay :
nah so life be bro
2026-09-26 21:25:05
1
pamilerin cashy :
Your caption don make me cry 😭 this morning brr this Dey happened to me 😩😩🤧🤧🙈
2026-09-27 07:02:07
2
Healer💨🦅🪫 :
Nah Watin I won they do now
2026-09-26 23:06:32
6
OPEYEMI 🫶🤝 :
E pain but man no day cap 🧢 😂
2026-09-27 06:15:18
2
ꨄ꧁ABURO💕ALANI ఌ꧂𖣘 :
Fact
2026-09-26 20:11:01
2
Olo🦅😍 :
Aje me self Dey part of them 😁
2026-09-26 20:54:31
5
𝑶𝑷𝑬𝑳𝑬 ✙ 𝑰𝑭𝑨 🗽 :
Ajeh nah them go dey comment for ur post steady
2026-09-26 23:19:18
2
. :
This life ehh
2026-09-26 19:12:50
4
ADEYEMI💜 :
Inside life
2026-09-26 20:08:34
0
𝓗𝓶𝓹‼️💲 :
No be lie 😂
2026-09-26 22:26:56
1
Queen 👸 D :
abi na 🥰🥰🥰
2026-09-26 19:42:44
0
🥶🫣 :
Omo 🤣😭
2026-09-26 19:25:00
1
victor light 💡 :
I don do am before 😁
2026-09-27 09:00:15
0
𝕊𝔸𝕀ℕ𝕋 𝕋𝕆𝕄ℤ𝕐 🤍✝️ :
yes na me
2026-09-27 09:06:08
0
NERO LEE 110 :
Wicked people 😁
2026-09-27 09:31:34
0
꧁༆AYOMIDE_OLAIDE💎༆꧂ :
Walai this one too Dey 😂💔
2026-09-27 09:34:12
0
DEAR SOUL 😮💨🤧 :
I swear
2026-09-27 09:30:10
0
jazzy found :
will all started January and will are not going to lose any of our family ijn 🤲
2026-09-27 09:18:18
0
🧸🦋Valentina🦋🧸 :
yh fr
2026-09-26 19:17:05
0
To see more videos from user @ola63700, please go to the Tikwm
homepage.