Nbl Sqd you Yenk me as I gist you my matter you use me tear steps 😂
2026-09-26 19:40:23
21
️ :
U just Dey shade me 🤣💔
2026-09-26 21:34:43
0
Rby𓆉 :
nth you wan tell me na bruno😂😂
2026-09-26 21:59:23
3
DFW SHOCKER👽 :
na dey matter we dey settle since 😂😂😂
2026-09-26 19:39:23
0
. :
guy no dey shade me
2026-09-26 20:51:31
2
:
Make i nor cry ?😭
2026-09-26 23:26:22
0
Da Ve :
Baba echo egede once 😂
2026-09-26 22:25:56
0
gretnexx4areason :
That man na obi
2026-09-26 19:41:26
2
just Richard :
woman Strong pass am 😂🔥💔
2026-09-26 23:13:15
0
𝓜𝓐𝓒 𝓓✞𝓝 🦍 :
Na yu na 😂
2026-09-26 20:33:21
1
Ñ🕷️🧃 :
Why na
2026-09-26 20:29:14
1
SHELE CRYPTO 🥳🫡 :
Your matter we
2026-09-26 20:10:12
0
DFW SHOCKER👽 :
na once egede man burst cry , wetin happen him say him dey miss all the men wey don fall for the MMT
not knowing say na heart break egede man chop ooo😂😂😂
2026-09-26 19:39:08
4
️ :
E pain egede 😐😁😂
2026-09-26 20:30:48
1
.... :
na inside pc we go check and balance him matter 😹
2026-09-26 21:45:46
0
nerat💕💖💞📌 :
why strong man go dey cry ...lol
2026-09-26 21:48:32
0
•𝙐𝙉𝙆𝙉𝙊𝙒𝙉•𝘾𝙀𝙇𝙀𝘽•🛍️ :
So nba you belong 😏
2026-09-26 22:30:00
0
𝓗ɛ𝓷𝓻𝔂 🫠🪼 :
Make men comport am🥾
2026-09-26 23:05:25
0
Rukky😈 :
And the egede na u 😂
2026-09-26 19:58:39
0
Evil-Mazi :
@skîdøsåm 🖤🌗 😂💔
2026-09-26 20:47:20
0
To see more videos from user @nbaofjapan, please go to the Tikwm
homepage.