@boss.gudy: School no easy oo Stress be like water U gat no how u go set urself well. #screening #bossgudy #schoollife #federaluniversityotuoke

BOSS GUDY✝️💫😎
BOSS GUDY✝️💫😎
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 19:47:42 GMT
2963
338
15
17

Music

Download

Comments

scobla2
Bibi ❤️🌹 :
Una never start self una just dey faint 😁😂😂
2026-09-27 01:47:21
10
pakalibillions
ONLY SON 🫂🕊️ :
this is just the beginning by the time you go write ur first exam you go kuku die 😂😂
2026-09-27 09:15:21
0
rexkidi_
ℝ𝕖𝕩 𝕂𝕚𝕕𝕚 :
This new set na so so faint owner Dey faint 😂
2026-09-27 05:45:48
4
kelly_monique_moses1
High Chief Monique 🥰😊😘 :
I Dey confuse when Fuo begin stress people like this 😳😳
2026-09-27 07:37:43
2
godgift651
M💓a💖m❣️a💞 :
wonna never start u don dey faint omor 😩😩
2026-09-27 08:51:46
0
big_profit3
Big_profit🐚🥀 :
Thank god for me way Dey 300lev oh🙏
2026-09-27 08:39:46
0
survival_the_great_
Survival_The_Great_ :
Una never ready na the second person wey I don see wey don faint
2026-09-27 07:03:03
1
kensboy00l
Kensboy001 :
una turn people dey faint well well oo
2026-09-27 06:17:35
1
sheishelen6
queen👑Helen of July👑 :
😂😂😂
2026-09-27 06:20:35
1
inspectorramonita
💦 :
VC looking
2026-09-26 20:39:21
1
peculiarikuru612
Peculiar Ikuru :
AHH watin sub na
2026-09-26 23:11:38
1
quine.kelsey
Kelsey💙 :
Just now now 😂😂😂😂
2026-09-27 07:15:41
1
babygold20169
HeartOfGold💕❤️📚fuo/queen :
Ona never start fuo/ to the world 🌍 Ona go cry
2026-09-27 06:48:00
1
To see more videos from user @boss.gudy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About