I never open mouth talk am before… the first time I try am she send me give am nah there I take get ulcer 😭😂
2026-09-27 11:29:05
10201
LadyB Exclusive Accessories :
Thank your star for having a mum like me that loves you so much 🥰🥰
2026-09-27 09:48:35
2200
Omowunmi 🤍🌹 :
I try am once she send me go there I follow night bus come back😂😂😂
2026-09-27 14:58:35
1148
martha_oguns :
Omo your mom is pretty😍
2026-09-27 11:27:45
3
_pretty_silver_ :
Dem no born me well 😅person wey say e no sabi me. I was 8 btw ,I never forget o
2026-09-28 05:29:47
98
Umukoro Favour :
my mama no even vex sef, na only me use eye see am for who he is 😂😂
2026-09-27 13:51:38
152
My peace 🤍♏️ :
After 20 years my nephew say he wan find papa 😂my sis didn’t say anything she just enter house bring pictures and describe their family house for my nephew, for he mind he papa go don rich, just for him to find him after 3 days papa no get common button phone sef, he buy phone for he papa And send am transport to go back 😂😂na once oga decide say he’s better without dad
2026-09-27 14:54:14
369
*♡*🌹🎀 sinach💝*🎀*♡*• :
The first time wey I talk this thing my mama beat nonesense comot from head 😹 still insult my papa join
2026-09-28 08:59:16
4
Merrimet🌸 :
The only video way rhyme with the sound all others are counterfeit 😂😂
2026-09-27 10:57:01
1839
HOOKS :
My mama almost send me go grave that day
2026-09-27 18:02:15
1
THE FEMALE ENGINEER🐅👷♀️ :
Me too😂 na she first remove me from suffer true true
2026-09-27 08:41:29
560
Ä🫧💕 :
The first time wey I talk this thing ehh my mama flog me finish for house still go tell my principal for school say I dey ungrateful watin them flog me for school that day ehh 💔😂
2026-09-27 15:58:58
564
toyor21 :
I never for once ask sha cause I was loved by my grandma and my uncles and aunties like I even think say na one of my uncle be my father self cause the love chokeeeeeee
2026-09-28 08:37:34
5
🦀 Emotional Gangster ♋️ :
My mama na man!
2026-09-27 17:48:01
82
Fanny :
Na me fess remove you from suffer 😂😂
2026-09-27 05:53:51
4577
Fairy 🧚♀️ :
I never for once reason my dad uptill now down to my pants my mom coverd them such a blessed girl
2026-09-27 07:42:12
2415
she_the_brand :
Na she wash you reach like this 😂
2026-09-27 05:08:47
654
Zirim’s BeautyHub ✂️👗✂️👗🧵 :
Another video for us Please 🥰
2026-09-28 08:17:00
2
Vee’s Crochet 🧶 ❤️ :
Yes mummy after you na you !!! ❤️
2026-09-27 05:53:53
228
Skincare plug in portharcourt :
She really take am seriously 😭😂😂😂
2026-09-27 07:36:46
285
Reina💋 :
I love cool mums like this😍
2026-09-27 09:50:55
123
Mamalet🥰🦋 :
My papa wife almost use beans kill me😩na once I go back to my Queen when day carry me like egg🥺till today I nor like beans 😂😂😂
2026-09-27 21:18:49
57
Heaven.🥀 :
I remember when I tell my mama say I want Barbie school bag she said no nothing is wrong with my old one, I tell am with my full chest say I go call my "daddy" she first laugh give me phone 😂
end of story the man ghostme because of 4k school bag😭na she later buy am na once my eye clear
2026-09-28 04:26:04
73
Lina James ❤️ :
lol I can soo relate 🤣
2026-09-27 06:45:45
261
Freda :
Na wetin I go tell my pikin if she ever make that careless statement
2026-09-27 14:58:37
45
To see more videos from user @ree_g3, please go to the Tikwm
homepage.