@buchicares001: Na them Dey run am

ONYEBUCHI🍇🥬🍆
ONYEBUCHI🍇🥬🍆
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 September 2026 21:38:12 GMT
12137
1737
40
49

Music

Download

Comments

dawta886
😝💕….!! :
Na we naw why them no go call meeting for family group 😂
2026-09-27 01:20:27
2
uchechi646
UCHECHI ❤️🇳🇬 :
Especially last born Na we na
2026-09-27 07:17:08
13
oluchi.ruth51
BIG 😍BABY 🧿 ELLA 🤍CHUKWU✝️ :
Na every December them dey call family meeting for my matter 😭😂
2026-09-27 08:55:59
1
pinky.kuty8
kuty 🌸🫧 :
My own be say na every Xmas my family dey call meeting for me, still na wetin dey my mind I go do, them even create family group I no gree join them, our second daughter don talk tire, Nti adiro 😂😂
2026-09-27 14:00:14
1
favs_couture001
Her Favourite💝 :
no be lie i be last born but na me dey call meeting for my mama,first and second born sha dem go talk tire, na watin dey my mind i go still do
2026-09-27 13:12:05
0
prettycynthia063
Çyñthîã Søø fyñ 🥹❤️🌹 :
nah we dey run things 😂
2026-09-27 12:05:52
0
mhiz_diamond44
~🦋KO❤️‍🩹SI🫦SO💅CHU💞KWU💎~ :
Second born/daughter
2026-09-27 10:51:04
2
alexiz480
@l£xi$ :
Na we Dey run things 😭😂
2026-09-27 13:00:02
1
pinky32923
🌸pinky🎀 :
We the last born
2026-09-27 08:15:08
3
bella.m169
Fortunate ❤️‍🩹 🥰 :
nah my own worst 😂😂
2026-09-27 06:48:25
1
mizzy.blenz
MIMI OF GOODLIFE 💓🌹🤭 :
Because i comot with my friends😂 naso them go call my mama 😂😂
2026-09-27 15:52:37
0
chichiofai
꧁ঔৣ✞𖣂ĈĤÎŇÂŜÂ𖣂✞ঔৣ꧂ :
all the middle say hi
2026-09-27 16:00:38
0
._da1sy0
Daisy🌺💐 :
wetin my eyes don see as middle child
2026-09-27 14:18:49
1
chimdiuto05
𝐌𝐬.𝐬𝐥𝐢̂𝐦🧚 :
Ada nko 😹💔 my matter sef
2026-09-27 15:54:51
0
callme_zara39
🌸𝓒𝓱𝓲𝔃𝓪𝓻𝓪𝓶🌸 :
Na we Dey runs ahm😂😂
2026-09-27 13:47:07
0
ezeperpertual
Ekene❤️💕 :
Yes ooo
2026-09-27 12:34:47
0
slimberry544
Slimberry🌺🫦 :
Na me😅😂and I no even dey around sef
2026-09-26 21:52:52
0
igwebeauty002
Igwe beauty 002 :
na we 😂
2026-09-27 00:10:24
1
ugwumba43
GIFTY~🥰 :
Na last born de call meeting for first born 😂
2026-09-27 11:37:15
0
chidinma11
Stubborn fine girl🦋💜 :
Na we lastborn dey worry pass 😂
2026-09-27 11:12:58
0
p016880
💦P✨💨💔💦 :
welcome back
2026-09-27 11:08:06
0
preshygold261
Prexxie❣️ :
my own don turn everyday thing for my family now
2026-09-27 11:05:24
0
muna234452
MunaNwa🥀🌸🥀🌺 :
omo 😅😅
2026-09-27 10:19:19
0
winnerinnocent1
winnerinnocent1 :
Even for my back as I Dey school dem still Dey call family meetings 😂 for my head
2026-09-27 02:01:34
0
To see more videos from user @buchicares001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About