@mranalyzer_: Seyi Vibez El Jaja.. dem say I no go make am, but God turn am to glory. ๐๐ฅถ๐ฅ @Seyi Vibez Hypeman; @Justice ๐๐ #Seyivibez #Eljaja #Afrobeat #fyppp #mranalyzer
Omo if my HOD explain morphology like this why I go fail that 4unit course ๐ฅบ
2026-09-29 07:02:51
1
Dolly Leigh :
na my favorite song among the album be this! [Teary eyed] must love my bro
2026-09-28 22:48:04
1
BHIG SADIO :
omo if my physics teacher explain like this why I no go learn?
2026-09-27 11:17:27
67
DรCร Q SMรKร๐๐ถ๐ฎ :
MY DADDY SMALL SMALL ๐โค๏ธYOUR SON SWAGUU aka(DICEQSMOKE) I ACTIVE too ON DLS๐ซ๐ฎ Ajeh NA YOU SEND ME SWAGUU TOO DLS LET ME SEF MAKE AM TOO ON DLS MAKE UNA HELP ME PRAY THAT O NSNV
make you know who i be this song is not normal i feel like singing more spiritual @Seyi Vibez too you ALSO ๐ซต๐ซ๐ถ
2026-09-28 22:28:11
5
salisumuhammad883 :
Nsnv till my last breath ๐ฅฐ
2026-09-27 00:09:13
74
October 10th odumeje :
nsnv waoooh
2026-09-28 23:51:41
3
๐บ๐๐ ๐ฎ๐๐๐ ๐โ๏ธ :
Nah Seyi vibez dey run am
2026-09-27 08:24:21
16
JรMร รโฌฤ!Nโผ๏ธ :
Swagu activated ๐ฅ
2026-09-27 00:38:48
27
BIG ANSU ๐โ๏ธโ๏ธ :
First
2026-09-27 00:10:41
23
abefeisaboi_ :
We all love him right โค๏ธ
2026-09-27 09:11:07
21
daddy skipo :
we all love seyi right
2026-09-28 21:58:30
0
Bankky_012๐ฆ :
Even only your vibez self don show say you be true Seyi vibez fan NSNV โค๏ธ๐ฆ
2026-09-27 21:39:00
12
? :
no seyi no vibe
2026-09-27 00:12:09
7
__Sammylowkey๐ชจ๐ :
I expected this video long ago
2026-09-27 02:15:21
10
๐๐๐๐๐๐๐ณ๐ฌ :
Nah we dey run am
2026-09-27 01:00:42
10
OlaMidE$01 :
If Seyi no Dey heaven I no Dey go ๐คฒ
2026-09-27 09:45:09
5
leeems_luxury_hub :
NSNV
2026-09-28 20:32:30
1
SPEERO :
2026-09-27 20:15:22
2
NSNV :
E too sabi โ
2026-09-27 00:13:29
2
To see more videos from user @mranalyzer_, please go to the Tikwm
homepage.