Nothing pain pass maga wey you put hope,effort and time on make he no con reply text again 💔😑
2026-09-27 04:05:44
263
PROSPERITY🛍🤬🤑 :
una dey post una pain guyy😔💔
2026-09-27 02:10:37
179
GREAT IS PAINED :
Once you don guide Naso dem go Dey beg you just broke fes😭
2026-09-27 06:11:22
30
𝕆𝕊𝔸ℝ𝕆🗽 :
I never fit set up my iMessage o
2026-09-28 01:24:34
0
WYATT🦇💚 :
Guy😂!! You Dey post am?
2026-09-27 05:34:04
34
Cat 🐈Boy 🐈⬛️ :
Girls don't really understand the pains we go thru when things isn't working as planned they think you're with another girl 💔
2026-09-27 08:38:18
16
SAY HEY TO SHATTA 🪁🪂 :
Na so my girl ask me weather my work is more important than her 😂
2026-09-27 18:33:20
8
Yᵒὗ𝗻𝖌lι𝘭p🅞𝒔𝗁 :
All Emmanuel dey face a lot this days
2026-09-27 12:25:25
12
The Lonely Ghost🥀💔😭👻👺 :
I can’t hear from my man anymore 💔😂😭 but all Good
2026-09-27 07:23:13
11
FOLA MILLY 🌚⭐ :
Guy e tuff i no hear from her since July ooo 😭
2026-09-27 17:12:07
1
ALADE🫥 :
Them no go understand 💔
2026-09-27 13:29:21
0
Ade More :
Person Dey face something girl still Dey pressure ham say he Dey snub 🥺 I hope girls understand the pains that guys really go through 🥺
2026-09-27 21:28:50
1
Olaoflagos💩 :
Those girls no know weytin person dey face Allah💔😞
2026-09-27 12:39:49
17
RALPH🥀❤️🔥 :
Wetin man one come do guy 🤦♂️💔
2026-09-27 14:23:44
1
🌝 €vil😈 ☄️__D...01_🌝☄️🇬🇧 :
me right now
2026-09-27 08:21:29
2
_HOPE.NERO🧚♀️ :
Ur baby nor understand 😭 omo
2026-09-27 07:45:42
11
sᴜғғɪᴄɪᴇɴᴛᴇᴜʀᴏ²ᴘғ🎊🇳🇱 :
She think say na girl be the problem 🙂💔
2026-09-27 07:47:31
9
<> :
This girl no go understand
2026-09-27 06:58:21
17
🧑🦯➡️🧑🦯 :
Person de in pain, ur girl say u don go carry another girl omo ehhh girls ehhh 💔😪
2026-09-27 14:13:39
11
ROMAN 🇹🇩🤑 :
Omg!!!
no panic Bro ❤️the game is still yours
2026-09-27 06:45:25
6
Mr nonchalant🏝️ :
Girls da quick judge lol say u don carry girl na 😹💔
2026-09-27 04:17:34
7
UNDEFINED 🙂↕️ :
Manchi, no be if u ignore the girl things go better, let her know what’s going on with u man, if she’s going to be your peace, fine, if not leave her be
2026-09-27 19:08:49
4
𖣂_ 𐕣 :
2026-09-27 21:41:50
1
Ali Gnf😜 :
omo wetin man wan do
2026-09-27 10:50:36
4
HORLASUNKANMI :
No need to on your torchlight before taking screenshot my brr just tell Siri to take a screenshot your dynamic we show try it out
2026-09-27 15:59:58
4
To see more videos from user @emmanueld147, please go to the Tikwm
homepage.