Una just get problem with people’s life anyhow 😏 and una life sef never commot from one place. Shey make e Dey off comment section if he wan post on his TikTok coz of you people’s comment ni?? Nah we Dey do ourselves cos tell me he person no go enter depression with all this Una comment 😪 if something happen to him tomorrow now, una go Dey find justice wey no lost 😞 medicine after death 😏 he’s human and he’s tend to make mistake and yes he will always have second chances to make things right even though it’s not really easy 😔 e never pass person wey fit still make am and nah life online una Dey see, shey una know how e be for real life lowkey
2026-09-27 08:46:36
25
💰Hoodberry 💰 :
If you just wake up enter TT see Lyta waiting w means abeg ?
2026-09-27 07:02:48
114
Kalleb :
put me on boss 🙏🙏🥺🥺
2026-09-27 05:12:42
58
𝑩𝒂𝒏𝒌𝒚🧞♀️ :
My fav Lyta na your song Dey inspire me . You’re a role model to the coming generations
2026-09-27 08:04:53
14
Joeniaja :
Lyta na niaja make we do something lyta
2026-09-27 07:20:48
0
olasheu555 :
use your song nah 😂
2026-09-27 09:10:38
4
:
Epeee
2026-09-27 06:54:40
21
Johnswag :
aza brother 🤍
2026-09-27 06:54:26
0
Adguy🩶 :
Make I go sleep back first
2026-09-27 09:33:16
1
✞𝕆𝕝𝕒✞ :
You too go sing naw haha😂🤲
2026-09-27 08:43:11
4
MOSKHALIFA :
Coming Back strong
2026-09-27 07:14:54
16
Live long 🦅 :
I love you so much ❤️brother 🫂
2026-09-27 05:12:25
21
💫Conceited✨Queen👸❤️🦋 :
My gee fr
2026-09-27 08:04:54
7
ēsçōbãr✅ :
pls sir I need your help
2026-09-27 05:13:10
15
🫀 :
Lyta 🔥
2026-09-27 05:46:56
9
𝓛𝓲𝓽𝓽𝓵𝓮 𝓿𝓲𝓹𝓮𝓻💕🌴 :
Na person sounds you dey use (Drop yours) I dey miss that vocal
2026-09-27 06:42:15
9
Omot_j🖤 :
I go destroy afrobeat seh
2026-09-27 10:19:04
3
Omotolani 🦁⚡ :
Watin b dis na😅
2026-09-27 10:52:31
3
Thereal_Adedamola🖤🇳🇬 :
Wetin E mean
2026-09-27 10:58:56
0
To see more videos from user @officiallyta05, please go to the Tikwm
homepage.