Note this are individual donations oooo, not the party. As apc put our people foe hunger, we go help them
2026-09-27 19:06:56
2
DESMOND DC💜👾🪖 :
Mk una stop this rubbish our obi don’t need this rubbish
2026-09-28 00:32:31
0
Badmus مُطِيع :
Na red oil una wan use buy my vote? 😂 Lemme ask my vendor how much she dey sell her rice, make I know who I’m gonna vote for. Atiku needs to come out and share yam too, make Makinde share semo. Sowore no go give shishi 😂 Na donation he want.
2026-09-27 21:48:25
5
civic :
This is an individual donations, not from the NDC body ok, it's freewill donation to support the party, not APC with Dem one cup of garri, one cup of ewa ati broken indomie
2026-09-27 22:02:21
5
daddyboyz :
rice n oil which one better? all politicians are same
2026-09-27 20:12:04
7
Cruiseisland :
After the food we go vote tinubu
2026-09-27 22:32:15
91
Damius :
if na APC do ham una go dey shout
2026-09-27 20:35:22
49
ORE OFE SA :
And they will blame Apc for sharing Rice
2026-09-27 15:34:37
54
kimar :
instead of giving it out make.una keep am so after election una go sell am do court case when una loose. just am advise
2026-09-27 14:26:13
55
Bigsaha26 :
But na talk say na no Dey give Shishi confused movement 😂😂😂😂
2026-09-27 12:02:13
35
🌸 𝒯𝒶𝓌𝒶 🌸 :
If na tinubu now Una go Dey shout oh
2026-09-27 21:43:19
12
GRANDSON ⚽️ :
obi elepo pupa 2027
2026-09-27 17:17:04
28
Dollar Man :
Tinubu shares rice, Obi shares oil, and Atiku shares cash for the purchase of other ingredients. Jollof rice don ready bi dat.
2026-09-27 15:14:49
25
MOGAJI 20 :
I don't trust obi and I will not be trust him that man can lie
2026-09-27 22:27:05
6
Friday :
obi we no win
2026-09-27 13:23:37
11
C.C.ZARO :
we no dey give shishi don dey share red oil
2026-09-28 07:17:57
6
Olaifa :
Tinubu ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
2026-09-28 04:14:31
3
tellamotors :
JAGABAN
2026-09-27 23:29:53
6
Timi💀 :
It's like their eye don't finally open. You no wan give shi shi but you want to enter the highest office of the land
2026-09-28 09:01:52
1
OgaFix :
If na Apc do am now una go won tear social media abeg at this point make everybody face front and make them no criticize anyone again
2026-09-28 07:57:26
1
blangodmeri :
We no they give shishi for our party
2026-09-27 22:46:52
1
Boje bingo :
You have started bribing us please we don't need anything from you before becoming our my president sir just ride on sir
2026-09-27 16:00:30
1
iheanachoclinton5 :
Abeg OBI no dey give shishi oo make unna rethink on putting his photos there
2026-09-27 16:04:58
1
MUFASA :
TINUBU is sharing Rice while Peter Obi is Sharing Palm Oil..What a Combination
2026-09-27 21:55:20
2
To see more videos from user @stargirldeyee, please go to the Tikwm
homepage.