@prettyloner6941: Person wey I call my BEST FRIEND 😭💔… na this same person come dey make me question everything 😭😭. In this life, fear woman ooo, because betrayal fit come from the person you least expect 💔🥲. Friendship no get guarantee at all 😭💔. Story time in my next video… una no go believe wetin happen 😭😭#betrayal #blowthisup #pains #disapointment #relatablecontent @TikTok

🌸 queen savage 🥺💕
🌸 queen savage 🥺💕
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 07:06:01 GMT
2376365
418370
5944
41106

Music

Download

Comments

eduaba.aa2
just.ewura🙂‍↔️ :
person wey go bring me back go never lack😭❤️
2026-09-27 10:32:20
40180
king_leo360
LEO MILES👑 ♌️ :
What if the main girl come catch Una two
2026-09-27 19:49:10
12438
tiarafc49
❤️Ƭ𝓲𝓪𝓻𝓪 𝓼𝑜𝓂𝒶ᥫ᭡◦ :
Wait oo this kitchen look familiar
2026-09-27 10:41:16
33313
call.me.betty8
Betty 😌is fineee asf 🥺💐 :
Fine girl pls wait 😭
2026-09-27 09:39:25
56929
itsqueeny__
QUEEN OF BUJ :
You no fear the man too, na only your friend you fear, Abi the man no know say na your best friend be that?
2026-09-27 10:54:39
30034
cbfw_330
BIG SNITCH🐀🚫 :
You know the rules😭😂😂
2026-09-27 13:47:05
6927
adawithloveee
💜AdaAmaka💜 :
Awwwnnn….such a sweet bestfriend, helping you take care of your man😭😂
2026-09-27 11:51:02
8528
chinasa_17
🎀 𝒥𝑜𝓎𝓁𝒶𝓃𝒹 ♡ :
I no fit go my boyfriend house unannounced I too stingy to use my transport 😭😹
2026-09-27 14:03:01
11584
jamesdc96
James ✨ :
I wan run go spoil afrobeat 😂
2026-09-28 14:18:15
1
use676891291
boy kiss :
you don confirm am abi 😁
2026-09-28 20:18:29
1
xirim68
Goxirim🌹💓 :
how do people pick interest in their friend's partner 😩😩
2026-09-27 14:31:48
3792
am_jimjam
JIM JAM 嘿 :
I been 2hrs since you posted this video, pls take more rest and by 2pm you can do a story time, by that time ppl go don come back from church
2026-09-27 09:29:35
2777
omosewa169
Omosewa :
if you happens to bring me back here your wedding cloth no go ever tear 🤧☺️
2026-09-28 08:09:04
452
queen_cynthia001
Queen ..ꨄ🥹💕🥀 :
I like as you pretend oh😁
2026-09-27 08:09:59
1788
dellaniebuck
Dell~Anie❤️ :
Hey guyz bring me back ak
2026-09-28 13:44:08
4
asieduwa_aa
Asieduwaa ᥫ᭡ :
Me waiting so I can eat some o 😭
2026-09-28 02:32:08
5
wyaravve
wyaravve :
I need delete TikTok 😂😂coz
2026-09-27 21:33:48
5
unique_deee1
DESTINY💋🌸 :
Abeg make una bring me back fit story time 😂
2026-09-28 04:23:10
6
p_luxury_accessories
Bayelsa jewelry vendor. :
I like as she still continue to cook
2026-09-27 09:27:55
9750
famousjoy0
strãw 💝bërie💗 :
anybody wey bring me back no go lack
2026-09-27 10:47:09
1572
damilolazaynab
Zaiiinab🥰🥰🥰❤ :
Abeg make una call me back, I wan wash clothes 😫
2026-09-27 10:19:17
780
pretty_blessing94
~B🫦🫧 :
Na to chop food then go house cry 😂
2026-09-27 10:26:10
2197
swag_un
Swagun✨🪐 :
As the guy tire you na so another person take over na
2026-09-27 07:23:09
156
wareoyayifa49
OYAYIFA ™️🚬🦇 :
The food never still done 🥹
2026-09-27 09:49:29
342
To see more videos from user @prettyloner6941, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About