@biglonner18: Check profile and dm if you don't have a stable source of income

LONNER💚
LONNER💚
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 08:12:34 GMT
89466
9087
595
625

Music

Download

Comments

kochuxy
Kochuxy®️🪖 :
This kind thing de hard me believe
2026-09-27 17:55:19
7
milli.boy3
Milli Boy :
make I go do my own ooo but I just have issues with her recently but we have settled some one should bring me back in next 2 days
2026-09-28 14:35:06
4
perpnancy
Nancy✨✨✨ :
Even me as a girl 🥹I felt the love….hold your treasure tight
2026-09-27 11:17:16
1031
big_yusuf4pf
𝗕𝗶𝗴_𝗬𝘂𝘀𝘂𝗳🧸 :
Make I go try my own na 😂 wish me luck y’all
2026-09-27 09:57:17
852
kelly_hategirls
ᖽᐸᙍᒪᒪᖻ✨🛍️ :
So all of una get babe Jesus 💔😓😪
2026-09-27 20:08:33
7
az37337
Azuka 👻 📿👹 :
I don do am to my gf 😂
2026-09-27 12:17:11
216
raxxing04
Raxxing :
She fit dey man house dey reply make em and the man they happy lowkey
2026-09-27 12:50:31
166
f.l.a.m.e.s_1
F.L.A.M.E.S :
Liveeeeeeeeeeeeeeeeee
2026-09-27 11:18:20
149
logans095
LOGAN :
Why I no still believe her
2026-09-27 12:28:28
154
awele.oketa
s💯li🎉m qu💥e🌟en :
So make I come dey read relationship people chat?? 🙄😂😂😂 Mtchewwwwwww abeg who read am 🥺wetin he Dey try talk ?
2026-09-27 15:29:21
83
blssy.yg
Blíssy yøùñg :
You are dating a rare gem bro
2026-09-27 12:05:16
121
victor_katako
KATAKO⭐🏆 :
Bro anytime u feel like you don't love her anymore, send her come my way abeg 🤲
2026-09-27 13:34:42
64
13_002_0002
. :
Her father fit do medicine for me make I they see money
2026-09-27 13:15:52
42
esty.84
esty.84 :
I no Dey give any man my kidney oo
2026-09-28 13:56:12
10
phweelip_is_a_boy
p.h.i.l.i.p🇳🇬💰 :
why u de smile u get babe😂
2026-09-27 17:16:52
24
_existinsilence
DERAVÉ APPAREL :
She sef know say na prank
2026-09-28 02:25:58
1
angella.2970
Nurse Chi 👩🏽‍⚕️🩺💉❤️‍🔥 :
[Tears of joy]
2026-09-27 16:36:07
1
xo.pretty1
ꨄ𝕞𝕪 𝕎𝕙𝕠𝕝𝕖 ℍ𝕖𝕒𝕣𝕥💕 :
All this relationship ppl…well it’s Live not leave Abeg 😒
2026-09-27 20:21:55
11
bignamechoice
Treasure :
“Give me belle make I carry your baby and give my kidney “ Hold her tight like your life depends on her abeg🥺
2026-09-27 12:18:43
17
modupe2243
A🌸🎀 :
Later una go say all girl are the same
2026-09-27 16:10:13
51
prettyonyi15
prettyonyi15🌸💕 :
“Make I give u my own” words that can never come out of my mouth man don too do me 😭😂
2026-09-27 17:06:55
10
ehiz.moni
𝑴𝒓 𝑬𝑯𝑰𝑺 :
if u no marry this girl 😏😏😏
2026-09-27 09:32:39
47
__introvert36
—Me~na 🍂🤍 :
Eiii 😭😂 me wen nor go gree get belle for u talk more of to give my kidney Gfb oh
2026-09-27 13:38:37
7
bigtaufiq0
Fc for life🦅🦅 :
My result 😔😂
2026-09-27 21:30:46
34
real.morgan1
@MORGAN001 :
You Wan make we go love but we won't
2026-09-27 12:24:47
19
To see more videos from user @biglonner18, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About