If na that other person now he go used 3 minutes swipe squad 😂😂
2026-09-27 09:24:20
237
HAKIMIOME :
that other one go reposition for 3hrs before wiping a squad [no hard feelings]
2026-09-27 09:20:29
219
SAVAGE🥷 :
That one shot way land on you the other guy for put bouncer for ground fly go another place go heal up 😂😂
2026-10-11 13:53:16
0
AGBO :
No need for unnecessary movement, just aim and good positioning, you’re goated avatar
2026-09-27 10:03:31
150
Mercury :
Ik a guy that takes 3days to wipe squad 😭
2026-09-27 09:21:12
56
𝕯𝖋𝖜.𝔊𝔥𝔬𝔰𝔱 RG🫀🪖 :
He also don’t need snow board and ninja
2026-09-27 10:01:10
31
Dhax :
guy Ur KRM no dey reload??
2026-09-27 09:47:14
19
GHOST 🚶🏾 :
No use defender I wan check something
2026-09-28 03:27:59
13
Jxt_Jvc🧃 :
Na even bot he Dey kill sef…..🤦♂️
2026-09-29 09:40:06
7
Crystal🫦⚽️ :
Na this guy dem use compare that guy wey de miss shot? 😂
2026-09-29 10:05:03
12
𝓐𝔂𝓸𝓸𝓵𝓪 🪖🧃🙂↔️ :
Omoh this guy too good 😭🥀
2026-09-27 09:28:52
38
𝐊𝐎𝐑𝐀 𝐑𝐆 :
once de guy low like this he for don ninja commot
2026-09-27 17:15:53
6
Ryan woods :
All this one no get striker 🤦♂️
2026-09-27 14:01:29
5
21🦇 :
The other guy go dey use snowboard run up and down😂
2026-09-27 09:31:40
14
𝐀𝐀𝐍𝐆 𝐑𝐆 :
Na me go destroy afrobeat😂😂
2026-09-27 10:56:44
5
𝓡𝓲𝓬𝓱𝓪𝓻𝓭🏌️• :
This guy no heal up ooo 😂
2026-09-27 11:34:58
7
ᴀᴢᴜʟᴀ ʀɢ :
Na we Dey chase, we no Dey run for here 😁
2026-09-27 11:03:57
7
samirjafeth6 :
oye creador sera que puedes hacer sin escopeta nunca tengo visto un vato bajando escuadra sin escopeta no te estoy diciendo que solo puedes con escopeta si no que quiero ver si puedes hacerlo
2026-10-01 18:04:11
0
🅼🅲_🅰🆅🅴🆁🅻🅻🆈🎭 :
Who wanna play
2026-10-03 13:23:31
0
🥷Kĩňźø🥷 :
Boss abeg give me sharp sensitivity [Hands open]
2026-09-28 15:03:42
0
To see more videos from user @korra_codm, please go to the Tikwm
homepage.