But wetin you Dey talk wey sweet pass my song though?
2026-09-27 13:19:05
31
BIG_EMPIRE :
I was there when he has nothing
2026-09-27 09:18:05
109
GreatBoi :
The most painful one be say me and the person go dey together the Werey no go talk anything ooo nah when I don put headphones 🎧 for ear nah that time they won talk to you
2026-09-27 13:31:58
25
Choco Blinks🦋 :
Na so one day I dey outside my mom's kitchen dey wash plate, one woman our neighbour see say I put earpiece for ear not even ear pod so it was obvious, she taped me I removed it and I greeted her exchange pleasantries blah blah blah, the lady come enter her own house for me that means say we don talk finish, I put my earpiece back continue my chores mind you my sister dey with me outside, Na so this woman come outside again she dey talk I no even know say Na me she dey talk too, I continued what I was doing, wentin I know be say she report me give my mama say she dey talk to me I snub her, my sister no dey there talk to her, to cut story short Na my sister later explain wentin happen cause PIM no ready commot from my mouth.
very annoying set of people
2026-09-27 10:25:18
13
Jelly🍑🍫🌸 :
And then they start tapping you😭
2026-09-27 11:39:26
11
🌊~Moon🌙~ :
U don talk my mind finish
2026-09-27 10:56:08
56
DIVINE👑 :
last viewer right??
2026-09-27 12:41:43
9
Dat gurl___summer🌺 :
Real 🤦🏼♀️🤦🏼♀️don’t talk to me
2026-09-27 09:33:09
2
23 February ❤️ :
Happy last Sunday of September
2026-09-27 09:21:20
14
Berrymaice :
I must bring afrobeat down
2026-09-27 10:07:07
3
DY Nice :
This guy don de dread hair 🔥
2026-09-27 09:47:08
11
dmf132 :
God bless you oo the things Dey always vex me
2026-09-27 09:23:08
9
DERA🥀 :
Na me be the first no be network this time 😂😂😂
2026-09-27 09:19:18
8
⋆♱✮♱⋆BOSE🤭💞🦀⋆♱✮♱⋆ :
I’m a mumu man 😒😂
2026-09-27 16:53:35
2
Grand Sanemi :
Shuuuuuuu
2026-09-27 09:19:27
4
Mary mash |💕Thrift wears :
Aswear I hate that thing ehhhhhhh😂😂😂😂
2026-09-27 10:23:34
1
Humaira :
aswear no be only u na that time dey go wan dey talk
2026-09-27 11:07:20
1
To see more videos from user @enejadivineo1, please go to the Tikwm
homepage.