Before I cut you off your replacement don Dey already
2026-09-27 10:56:56
224
V7🩶♣️🖤♣️🇳🇬🇿🇦 :
lol ! No be everybody u fit cut off * lol 😂 Na online most of una no day tolerate nonsense 😕😕♣️
2026-09-28 08:26:05
38
Lowe🪭 :
I swear my block list😂
2026-09-28 22:42:56
4
ADEMOLA 👽 :
aswear
being alone it's peaceful 🔥
2026-09-27 10:55:00
85
Neduboy :
Just build yourself
2026-09-28 21:24:45
1
Odunola :
It takes me nothing to act like we never meet before
2026-09-28 17:12:05
8
YEM :
No matter who you be, cutting you off when see finish wan enter the settings na my occupation
2026-09-28 09:27:24
3
nocino🥀 :
Blocking people is satisfying 😂❤️
2026-09-27 21:04:48
27
Adesmart Wealth :
Me we don live alone for 7 years straight! Na if I see you sef I go remember you! I no sabi miss people! Last thing anybody can do me is cut me off! And na there I de wait for you.
2026-09-28 21:59:27
3
Don’t touch my focus :
It takes me nothing to act like I never met you in my entire life.
2026-09-28 21:35:56
2
samueldc766🦅⚓️ :
This one no be meme
2026-09-28 08:50:01
4
TINA :
Any sing of nonsense I don cut you off. Na only who Dey fear to Dey alone Dey tolerate nonsense ❤️❤️
2026-09-27 20:28:17
12
Vicsin series :
Blocking people is what I love to do and I’m very happy if people block me me too😂😂 I no really send anybody papa
2026-09-27 23:18:58
13
CUM’4’DEMO® :
No time.
2026-09-27 21:59:27
1
AYINDE :
Shey be Na who get friends them de show pattern 😂one man I still come get life changing update 😂stay real and lowkey
2026-09-28 05:07:17
8
Tunmise🤍🌟 :
Una kind mind.. I wan get am🤲🏼
2026-09-28 21:09:44
0
🔥 GOLGOTHA | MINDSET & LIFE :
beside na only me dey for my NIN 😞
2026-09-28 03:12:05
7
Chisom :
We no get time for this side 😏
2026-09-27 14:50:49
12
✞DENIS HAYDEN✞ :
Real bami
2026-09-27 09:30:41
6
AKANDE OLOHUNWA :
Loneliness wan kii me
2026-09-27 18:40:52
4
Igwe Chinonso :
Them go think say na whining 😭
2026-09-28 20:25:31
1
PHILEMØN :
alone times can be the best sometimes, so yeah.
2026-09-27 23:07:16
2
Akorede 💚 :
EmìbAdBoY 🥺🎗️♐️
2026-09-28 04:39:37
1
Howohlee :
And if I don cut you off you don go niyen. If you don go you don go niyen.
2026-09-28 16:29:12
1
Eyes of Lagos :
Gbam
2026-09-27 15:46:59
1
To see more videos from user @ayinla__000, please go to the Tikwm
homepage.