@maryama_ishaq: Who age help 😂😳 #age #age #viral #viral

Host
Host
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 09:55:22 GMT
224860
37996
469
2080

Music

Download

Comments

yes.im.temmy
E~L~L~A🦋✝️ :
I Dey increase I Dey decrease, e depend on the settings 😂
2026-09-29 23:46:34
3
olajumoke0521
Jummy stitches ✂️❤️💃 :
I won’t fight for it o but no just disrespect mi ni Koko 😂
2026-09-28 09:49:00
357
ebavogue1
Abaya & Gold Plug •Ibadan/Kano :
Me wey get different age for different settings 😂😂
2026-09-27 16:03:30
304
bouqiasekinat9
Bukky Ajadi :
Age wey I fit reduce if it's possible
2026-09-27 16:21:24
289
meedeeh24
House of Meedeeh :
Me wey look younger than my age😂
2026-09-29 15:12:41
1
jazzywillkiddiesworld
jazzywillkiddiesworld Ibadan :
Abeg I no time for rubbish na money I Dey fin
2026-09-29 16:40:58
2
chefbspices
@CHEFB SPICES :
otilo bayen but sha don't disrespect me frrrr😂🤣🤣
2026-09-29 16:16:55
1
justbimphe
BIMPE🌹🧚🏽‍♀️ :
Me that you can’t see even guess my age😂😂
2026-09-29 17:00:08
4
mopeniwealth1
nimmie glamour 18💋 :
Me wey Dey celebrate 18since almost ten years now💃💃
2026-09-28 09:06:17
36
tiwaladeh_
Tiwaladeh❤️🦋 :
To know my real age na by connection 😹🤲
2026-09-29 12:41:47
10
luxeby_harnikygold
🦺Everything _by_harnikeh🎋🦋 :
@🦺Everything _by_harnikeh🎋🦋: I sha no say na 28yr I Dey celebrate every year😅😂😁 Now sum set of people dey disrespect me thinking am actually 28, but mi o fo sha 🔥💃💃 Iya yin lo ma look older than their age 😔🙄 awa team I look younger than my age eyin da jawe 🤗🤗🥰🤣✌️
2026-09-28 10:41:38
18
sharp_corner_thrift
MAR-YAM☘️☘️ :
I remain 25 for the next 10 years😂😂
2026-09-27 12:39:05
41
prettytomslux
PRETTYTOMSLUX🥹💕🤭 :
Na everybody I Dey call sis and bro
2026-09-29 15:59:42
5
i_am_wealth_
OLA 🇳🇬 :
I no go fight you for age, but i dare you to disrespect me or talk to me anyhow😂😂
2026-09-28 18:36:53
7
riri__27
ℛ𝒾𝓇𝒾 💵👸 :
I no dey ever pass 25
2026-09-27 16:24:34
5
deseniamuniquestore1
Deseniam store (wholesaler) :
me wey my stature dey sweet me , you no go fit predict my age laye.....
2026-09-27 17:02:08
7
abby_mom0
Abby's mom❤️ :
I love this your bubu oremi🥰
2026-09-28 21:04:48
6
rhorphybee
RhorphyBee🔥❤️🥰 :
Na your account balance go determine your age ooo
2026-09-27 18:02:42
14
2101luxurymenunderwear
ABIKEOLA❤️♒️ :
I no dey fight for age ooo but make that person no trespass ooo cos haaaa
2026-09-27 11:45:12
19
ajokeomowunmi928
@jokkybabe :
Someone sent this to me that you really resemble me 😂😂
2026-09-27 20:03:14
6
roseandbeyond_cosmetics
SKINCARE THERAPIST IN ILUPEJU :
Who still fight for age
2026-09-29 10:43:57
0
_joy_014
Joy🧿 :
The fact that I don’t look my age e Dey sweet me ehnnnn😂
2026-09-28 22:49:30
2
lammyhairworldofficial
QueenMide1💛 :
Please drop your vendor contact for this bubu. It’s so lovely
2026-09-29 13:08:06
0
bigdamiluxry
BIGDAMI LUXURY👑 :
How I wan take fight wey I no know my age😂
2026-09-28 12:07:24
4
ayinke__201
ayinke__201 :
Me wey my husband dey call me 24 for hospital 😂😂😂when I wan go born my 2nd born na once I shut up😂😂
2026-09-29 10:33:47
1
To see more videos from user @maryama_ishaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About