@chiiii_somm: 😭😂#fypppp#trending

Jaxy🧸
Jaxy🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 09:58:27 GMT
23766
4959
73
276

Music

Download

Comments

waleswago
WaleSwago🥀🌗 :
If them ask una to pay now na wahala 😂
2026-09-27 19:42:28
3
yrn4kt7
Mr. ⓄG :
Even girl whe I don jam for that kind party comment say she no Dey go that kind party
2026-09-27 18:21:37
248
joyceocheme
𝑴𝒔 𝑱𝒐𝒚𝒄𝒆𝒆 🧚‍♀️❤️ :
I no Dey ever go those things
2026-09-27 16:18:16
341
bookie979
RealDonMay☘️ :
Now nobody for comment section be settings babe 😂😂😂😂😂
2026-09-27 18:57:03
76
tayo_ego
Fineheir 🌹♥️ :
All of a sudden, Everybody na merlin online [Tears of joy]
2026-09-27 18:40:56
15
bigminaj5
BIG MINAJ❤️🥹 :
I never ever do that nonsense since my mama born me
2026-09-27 19:32:44
6
og.zazzah
ZAZZAH 🪖 :
those settings dey muzz me men dey Always twice the girls wey dey there
2026-09-27 18:07:09
39
sukiiiboo
✦ Sukii Boo ✦ :
God forbid bad thing. 😂
2026-09-27 18:07:30
3
kallmesandy
black sandy 🎀🪴 :
you no fit see me for that kind setting
2026-09-27 18:11:29
14
goldenangel184
Golden Angel :
Very yeye settings😂
2026-09-27 18:29:14
17
_vickrissss
ᥫ᭡𝓥𝓲𝓬𝓴𝓻𝓲𝓼💋ྀི :
😂 I just like trouble.
2026-09-27 20:01:32
1
evil__barzus
Say hey to barzus 💫⭐️ :
Oya pay d 10k
2026-09-27 19:07:08
4
faith_ranki2
Faith ❤️😊 :
Realllllll😂
2026-09-27 12:54:34
0
jess_is_hot_asf
🦋… :
I no kukuma like free party
2026-09-27 18:47:42
1
jamniri
NIRI☦️ :
Who kon Dey full the party
2026-09-27 19:17:08
8
happy_1133
Tori🪖🎖️💚 :
Someone gets it😂😂
2026-09-27 17:47:56
18
omaclement
Oma Clems 🌸💕🦩 :
I no Dey ever go that kind party sef
2026-09-27 18:02:15
11
hazard_gle
🦉 :
tell them oo
2026-09-27 15:37:30
9
_ilovekaycee
_ilovekaycee :
Fine wey get sense 😂😭
2026-09-27 16:58:20
1
big.dee022
BIG 🌚 deee♥️😍 :
n there's me that will ask why is it free
2026-09-27 19:49:34
0
joker_victory12
JOker victory🧲 :
Who dey shake table
2026-09-27 19:56:04
0
rk.d.12344
Ur 🙂gal ãrikê🥰 ãdë😫 :
no be lie😂
2026-09-27 20:15:42
0
iamandra_
iamandra_ :
People I may know kwa
2026-09-27 20:01:39
0
omams70
omams🌸 :
Na clothe wey I no get get nai Dey save me from see finish
2026-09-27 19:45:02
0
officialbighilz
️ :
Real😂😂😂
2026-09-27 10:01:22
0
To see more videos from user @chiiii_somm, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About