Person send me 25k for transport, I use am buy packet of Indomie and a new iPhone charger 😂
2026-09-28 05:08:41
1017
OMOTOKE💗 :
Na their business be that, they no go use their mumuness stop me from enjoying myself, I’ll go out to wherever I want to. Una no see watin them dey try do? They wan oppress us with anyhow words again as they see say ashawo no dey work on us again they con create another word to demean us.
2026-09-27 21:56:57
557
Beccasweet01 :
Dress however, be outside or inside, do anything you fucking want to do, you own your life, do you… this errand boys will always have something to say about women
2026-09-27 21:23:50
151
Gift Peters💚🥀 :
😂😂😂I warn her ooo,she no hear
2026-09-27 17:22:51
1087
APPELE 🍂💨 :
No follow ur friend go where you no no oo😂
2026-09-27 16:55:45
3092
𝙽𝚊𝚢𝚊𝚑🍃.!!💕✭ :
Finally my staying of house don dey pay😭this shade no fit reach me sha🥲
2026-09-27 19:32:58
1747
𝓔𝓼𝓽𝓱𝓮𝓻𝓻𝔂🌼 :
That one na for their pocket
2026-09-27 17:39:41
415
FRESH_OF_GOODLIFE🥹❤️ :
Ontop person wey dem de send to go buy fuel😭😂……
2026-09-28 11:35:18
77
Riaaaaa🌹❤️ :
Na why I no dey ever comot for house🥲😂
2026-09-27 17:29:19
277
Gemi🧚🏼♀️ :
E be like say na only me no know the meaning of this settings babe
2026-09-29 14:42:11
1
Savage talker :
wetin be setting babe again😂💔
2026-09-30 10:48:11
0
Toxic Queen🪬🥀💘💕 :
And Na boys be the main settings Babe oo make we no lie😂💔
2026-09-29 09:47:51
1
🦋… :
I no kuku dey comot
2026-09-27 17:45:00
88
布里奇特 ♏️☮️ :
All them bebes go de oh 😂💔
2026-09-29 07:29:48
0
𝐓𝐟.𝐢𝐭𝐳 𝐊𝐢𝐦🥵🇬🇭 :
You get
2026-09-29 12:06:12
1
Dera💥😎 :
why you dey smile 😁you get babe 😅
2026-09-30 11:49:34
1
Chibruoma 🫧🎀 :
Guyy 😂😂😂😂
2026-09-27 15:28:46
88
Big blinky :
I no fit let boys dey decide how I go live my life for 2026,that one concern their papa
2026-09-28 17:53:54
39
🎀 𝒥𝑜𝓎𝓁𝒶𝓃𝒹 ♡ :
We wey Dey stay our mama shop no fit relate 😭😹
2026-09-27 20:08:49
29
TOT💕🎀 :
If all of us stay house who go dey the settings?😭😂
2026-09-28 11:10:30
48
t-babe😝💋 :
Which one be settings babe I’m lost ooo😭😂
2026-09-28 22:05:30
9
Starzy1 of Tiktok⭐️🌟💫✨ :
Me I will go out party and enjoy
2026-09-28 01:28:20
60
Wicked :
Na why I no Dey commot from my house 😂
2026-09-28 12:25:04
81
To see more videos from user @everyessentialbykarim, please go to the Tikwm
homepage.