omo as they do no gree there own nah I reincarnate on their behalf ๐ I don suffer
2026-09-27 14:50:05
1
Big rita :
i swear I just dey cry wetin no good
since last year na one sickness to the other
now na agba dem do me, where I go they say na my people do me am
say make I go answer my call
and me I dey run oh
2026-09-28 06:52:00
0
Ellapinky :
My strong woman โค๏ธ
2026-09-27 17:42:17
0
Biggest Zeeโจ :
As you de run, them de one side de look u๐
2026-09-27 13:36:21
0
Big~babY ๐ฆ๐งฟ :
Toor [Broken heart]they no allow me rest from sickness o , they go wait o I never ready
2026-09-27 20:09:39
0
Chiamaka :
No be small sickness dey put for my body oo, I never rest from sickness since. I don sha start the process, one step at a time.