Na only you one tell us to go sleep so that we go wake up on time for church, na only you one tell me make i comot for my man house go church na you now still dey talk say i no be better person this guy are you after my life 😂😂😂😂
2026-09-28 06:42:59
3
➳𝒆𝒇𝒆亗🖤 :
Na them sabi worship God pass ohh
2026-09-27 13:22:22
42
OMON__J :
No be you say make I commot for man house go church shuu
2026-09-27 14:39:18
44
Ms Dee Aurora 🍒 :
Which side you dey, go church go church now I go you say I wicked. Nawa
2026-09-28 00:34:07
5
Diamond 💎 ✨👑👑 :
Nah me preach for youth church today
2026-09-27 22:06:10
5
Cupcake :
but daddy i drop phone go sleep when u warn me to drop phone last night o. and I go church today too😂
2026-09-27 13:31:09
12
୨୧✨🌸𝒬𝓊𝑒𝑒𝓃 𝒮𝓀𝓎🌸✨୨୧ :
Wetin con happen😂 abeg leave me oh😫
2026-09-27 15:43:50
6
b@d@ssbitch❤️ :
and na u say make I commot from my man house go church ohh
I even leave stew wey I dey cook for my man yesterday
2026-09-28 14:59:16
3
𝒜𝒷𝒾𝑔𝒶𝒾𝓁🫧 :
Person go church wahala,person no go church wahala
2026-09-27 17:42:04
3
Soladayo :
Bible say make you nor judge me
2026-09-29 11:02:37
1
GIMEN | T-SHIRT IN UYO :
Shey na you tell us sey make we go church 😅😅 we go now you dey call us wicked person ehh 😅😅... what do u want from us ehhhh 😂😂😂
2026-09-27 20:06:51
2
R🌙✨ :
thank God say God no be man😂😂😂
2026-09-28 17:48:45
1
DM Lola 🤞📱💕 :
whooooo me wey go pastor house go cook Wen him wife no dey?
2026-09-27 21:43:21
1
HENNY✨🩵 :
“Lift up ur hands above ur hands” ke😂😂
2026-09-27 15:10:07
1
🔮❤️ SUCCESS :
Model needed for tribal mark
2026-09-29 15:20:35
1
Jójo ☄️✨ :
2026-09-27 13:25:20
1
Beni💓💓 :
Na u go tell us make we go church,now na u still Dey complain Weytin u really want 🥲😂😂
2026-09-27 20:46:57
1
Heaven’s stitches :
Let everything that has breath praise the lord
2026-09-27 15:30:40
2
Alsheik_jr💎 :
No be you preach say make all of us comot for hux go church ahhhrrggg 😭
2026-09-28 07:09:14
1
UNIDEL COOPERATE THRIFT VENDOR :
Leave me o
2026-09-27 13:23:39
2
Sammy Music Empire :
I fall under anointing sef
2026-09-27 16:14:14
1
gracelite :
I will not stop stealing from my husband
2026-09-27 13:26:37
3
KING ADOFI_👹 :
😹😹😹 i even cry sef
2026-09-27 14:10:03
1
To see more videos from user @agbalumoboi, please go to the Tikwm
homepage.