Me I be tuletule oo 😂nah why ino get friends nd no be say I Dey find them nah them they come by there self oo nah me go con still scatter everywhere later nw I just Dey ni oo 😂 nah every time them Dey regret the day them met me o 😂 abigiiii
2026-09-29 01:58:06
4
Olami💖✨ :
So mee😂😂mo kanra ku
2026-10-24 10:32:56
4
*꧁༆Blessing❤️🌺💗꧁༆** :
Friends bawo 😂u no fit hear am from my mouth 🫢😒
2026-10-10 07:07:58
3
𝕓𝕒𝕞𝕞𝕪😪💙 :
Omo nah true oooo,I just dey reason am now
I never talk am before oooo😏😳
2026-09-27 20:50:01
10
OmoTolani :
Kilon je be 😂😂😂na me go scatter d friendship ooo
2026-10-16 22:49:17
2
꧁༒☬ 𝗛𝗔𝗬𝗞𝗔𝗬𝗗𝗢𝗡𝗘 ☬༒꧂ :
Am your boss
2026-10-31 15:03:33
0
OLADUNNI’S LUXURY IGOBA AKURE :
Na me be this 💔😁can we be friends keh😏from where to where 😂
2026-10-02 19:18:49
1
Eyinimofe 🧵🪡✂️❤️🔥 :
Mine is showing
2026-09-27 15:03:33
5
🫶 —— Thyiwo❤️😚🦋 :
I dey quick hate person
2026-10-14 17:54:11
36
temilope0892 :
my only two friends we ave been together for a very long time,they Sabi my character and Dem them dey manage me😂
2026-10-26 10:26:22
1
Ennyfits :
i be anyhow person na everytime I dey switch mood 😂❤️
2026-10-15 23:02:14
1
M❤️A😍M🤩A :
I think say na only me oooo 😂😂friends keh
2026-09-29 10:37:03
1
@Opet93 :
this is me,I no dey attach myself with anybody ajeh Mo Kanra ku oo
2026-09-27 17:56:05
2
Oluwadamilola2 :
Am nonchalant
2026-10-22 09:25:36
2
Tunrayo Abiola. :
like seriously
2026-09-27 16:06:25
2
Debbie :
I swear 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-27 23:20:10
0
Abby Olowo🙂↔️ :
Mio so ri 😭😂
2026-10-23 20:06:13
1
Party Gown supplier Lagos Ikd :
Same here
2026-10-26 12:48:29
0
Arike🇪🇬🇳🇬it all love 🤍🦜 :
this is me for real 🤣
2026-10-25 10:57:17
0
Chinese girl🎀🌼🌺 :
i took dey quick vex😂
2026-10-24 12:45:50
0
TIÑUÄDË🦋🪖🪖 :
I swear 😤
2026-10-24 11:46:26
0
★°SHOLLY🥷BAY 001⚡⚡🥷★ :
hmm
2026-09-27 14:46:40
0
To see more videos from user @kinat___, please go to the Tikwm
homepage.