@alexxho9: Ehhhn😡?#viral#trend

Alex H.O
Alex H.O
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 15:20:27 GMT
98789
21174
186
14359

Music

Download

Comments

jowizdhcbcw
Angel bot girl 🎮 :
You go buy me bone straight 😳
2026-09-28 09:19:20
43
manarisia6
Oly🥰🦋 :
Girls in his dm rn
2026-09-28 10:36:36
9
big.fave71
big fave :
I'm single guys make una find me babe
2026-09-28 09:45:33
2
etical_fundz
乇ㄒ丨匚卂ㄥ :
the girl talk say nah me e wan date
2026-09-27 19:56:24
347
silentbaby.2
🫩𝓢𝓲𝓵𝓮𝓷𝓽 𝓑𝓪𝓫𝔂🔇🙂‍↔️ :
My girlfriend left me because of my broken english. But I doesn't cannot care. If she want to gone let her went. I cannot dead 😭😭
2026-09-27 21:21:00
87
slimxy279
Slimxy🫶🏻❤️‍🔥 :
Give me transport make I bring am come your side
2026-09-28 11:48:58
2
lisa.lamber6
GLAMIFY BY LISA 💅🦶👧 :
make una find me babe na abeg konji wan take my life 😭💔
2026-09-28 11:12:02
4
anitagold75
!!! :
Abi no single human being again 😳
2026-09-28 10:25:09
0
fumilayo398
ꨄ👩‍🦯 :
abi una like as i dey single 😭😂
2026-09-27 22:10:19
3
sweetmaryjane01
Sweet Maryjane😩💦👅 :
Make Una find babe for me
2026-09-28 08:56:52
9
baeprettypurity
THE FEMALE ENGINEER🐅👷‍♀️ :
I been see one for you 🙂and na chocolate girl .ohh
2026-09-28 02:18:29
3
st_judah001
𝕊𝕥 𝕁𝕦𝕕𝕒𝕙🥲 :
Which language be this 😭😂
2026-09-28 07:34:11
40
cherry6620
Esther🧚‍♀️💋! :
Abi make i face my front?😒😂
2026-09-28 00:31:44
20
pe_rr_y1
Divine✨💕🌸 :
I just tire 😂 I don wait tire
2026-09-27 16:59:33
5
chizu_2.7
𝓜𝓼. 𝓐𝓷𝓰𝓮𝓵🙂‍↔️🌸 :
She say make u wait make she break up with her current babe
2026-09-28 12:08:21
5
pinky4pf
Ms~Pinky🧸💕 :
I no hear from una again oh😭😓
2026-09-28 02:33:58
12
slimkelly09
Kelly :
na me na 😌
2026-09-28 09:34:37
0
pinky.gift
I ammm...(PÏÑKY)💗🧸 :
Hey 🥹 Sweetie 🧸💗
2026-09-28 02:25:34
1
priscajoseph5
PRISCA :
Since 2 yrs now 😒
2026-09-28 07:31:13
1
confidence1188
>>🎀Sochi🎀<< :
Guyyyy😹
2026-09-27 18:21:54
3
itz.baddo.ben1
🪐𝘽𝘼𝘿𝘿𝙊 𝘽𝙀𝙉 ✴️🧃 :
We Dey come ? We never see 😂
2026-09-27 19:05:08
4
mizzybea3
Ify😔💕 :
Make una help me find too
2026-09-27 21:58:12
1
grantboy903
David7pf 🥷🐾 :
You still Dey find babe ?
2026-09-27 18:02:08
2
prettymide795
꧁ꨄ 💖ÖLÄMÏDË🥰☆彡꧂ :
E don Dey tey ooo😏😅
2026-09-27 20:10:50
4
dailydoseof_princess
Princess_a :
This thing wey I Dey live no be life again😔
2026-09-28 09:30:42
1
To see more videos from user @alexxho9, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About