Omo anything from 11 u fit look u no see me again😂
2026-09-28 02:33:50
1119
oseikhe :
[Tears of joy]
2026-09-27 19:33:40
1718
Boi-Pm :
Deeper life 🥺wan use hand shake kill me
2026-09-28 12:13:20
29
𝑀𝒶𝓇𝒾𝒶 𝒢𝑜𝓇𝑒𝓉𝓉𝒾 ✨🌷 :
You fit come next sunday, stay till 5pm make you no see water sef😂😂😂
2026-09-28 10:48:39
59
josymoses :
that girl behind him, wetin dey happen, u can ask him to share with u na
2026-09-27 18:28:02
359
𝔹𝕚𝕘 ℤ𝕖𝕒𝕝𝕖𝕣 🦅❤️ :
Na every Sunday I go Dey be first timer
2026-09-28 10:14:27
68
❤️Nemerem❤️ :
And that’s how he became a new member everyday
2026-09-28 07:10:28
83
M❤️🩹rgan :
refreshment or not I no go stay reach 2pm for church
2026-09-28 07:45:52
1
Lou :
see that girl for he back
2026-09-28 01:02:03
75
Chuddypro :
deeper life women in UK and America wears trousers while deeper life women in Nigeria were told it's a sin to where trousers to church😭🤦😩
2026-09-28 11:04:13
7
Ifeco Wizkid fc🦅🦂 :
That’s me first time of attending Christ Embassy church 😂
2026-09-28 08:28:30
9
Empress-Hera🦋💕 :
I like this kind of church oh 😊
2026-09-27 19:51:40
89
G E N E S I S† 🐐🤍 :
Ona nor destroy afrobeat today?
2026-09-28 10:14:39
0
Patricia baby :
U no go house again 😂😂
2026-09-28 11:05:24
0
edgal money :
See this girl
2026-09-27 18:55:25
86
Business_with_oma :
Papa ride on
2026-09-28 09:48:36
2
Richest Texas😩❤️🎉 :
Na me ooo ano Dey joke plus refreshment
2026-09-28 08:39:15
2
Happiness baby🌸🌺 :
Nah me and mirabel my friend be this 😫😫😫….mirabel go say I trust my church we nor Dey carry last for food e must reach everybody hand 😂😂😂…. But me go say I nor fit wait for 3hrs
2026-09-28 09:52:01
1
focu479 :
Na 12 I dey commot , nothing fit hold me 😂
2026-09-28 06:57:29
24
Sammy Bliss Fx :
I remember one guy… na every Sunday e de stand up as new comer for church😂
2026-09-28 08:19:13
23
Favour🌺 :
Na me just be this guy 😂
2026-09-28 07:50:25
6
peadwin stitches :
what food cannot do does not exist
2026-09-27 18:58:45
13
meji :
Advertisement
2026-09-28 07:02:39
7
Evbusogie Efionayi :
Abeg were this church dey I dey come next Sunday 😂
2026-09-27 18:52:10
11
Sofie 🤭🥹 :
2026-09-27 18:55:20
5
To see more videos from user @ebentv__, please go to the Tikwm
homepage.